Loading video...
Video Failed to Load
My advice to Regina Daniels ☝️🏧
152,885 views • 21 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

TRUE TALK 🥺😂

I WILL EXPOSE U TODAY 😂😂😂😂😡

No free money again to spend Na so madam go back

NA HUNGER OH!! NA HUNGER OH!! NA HUNGER OH!! NA HUNGER OH!!! 😂😭😭

Even those lekki boys doing fake life no get wetin Ned get , na fuck they go just de fuck her , Osapa get hot girls na wee never even born , you come de lucky land Senator , come de think say you go meet another one 🤣🤣

If na you hunger hold after you get argument with ur mama, you no go make peace?😂😂 Abi u wan die out of hunger 😂😂😂

You sure say Geh Geh go make heaven 😂

Bro nor get heart attack o😂😂. The shouting too much.

The same people wey dey her back when she left the man...now she don pour spit for their face😂

But wait gehgeh go turn person papa one day 🤣😆 guy see wetin person future father dey do 🤣😹 this gehgeh too funny I swr

Nothing wey u wan tell me na when Ghe_Ghe dey bored he dey do video I toll love this man 🩸

I too love Gehgeh Always standing for the truth..

This one na advice Abi na mocking my chief 😂😂🤝

She go hear am today😂

Feminist my ass am done

Real truth All these geh geh teaching dey get real life evidence and GehGeh is using it to teach people everyday but many take it for joke Nice one sir❤️❤️

You go cry....🤣🤣

She for no go back if na me be her I go turn woman activist Dey save all this mumu girls marriage 😂

How Regina enter night bus go meet her husband 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Gehgeh oo

She don blavk finish

And soo

Ned na king and Everyman na king So all men na king

Steps dey cry 😆😂😂

You no talk about davido and erigga oo

No Love ooo na hungry lol 🤣🤣🤣🙌.

She don pack go her papa house 😂😂

I swear boss

Good one 1️⃣

😂

😭😭😭

😂😂

Arrrh and the man gree take am back😒

your own dey always dey different 😂
Related Videos
My advice to speed, Nigerian youth, Peller and Egungun of Lagos ☝️🏧
GehGeh
85,412 views • 8 months ago
