Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na everytime dem dey update Mara dance. Which version be this one again? ๐Ÿ˜‚

419,020 Aufrufe โ€ข vor 2 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von PELUMI โ„๏ธ
PELUMI โ„๏ธvor 2 Tagen

I really wish Odogwu Mara was alive to witness how his dance is trending everywhere

Profilbild von TANIMOLA
TANIMOLAvor 2 Tagen

Ah go soon add my own step join

Profilbild von Foxy
Foxyvor 2 Tagen

They need to start arresting anybody that updates this dance. Itโ€™s no longer a dance, they are now using it to perform deliverance sessions online.

Profilbild von Usuals๐ŸŒ
Usuals๐ŸŒvor 2 Tagen

Snake in the monkey shadow ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Wtf ๐Ÿฅท
Wtf ๐Ÿฅทvor 2 Tagen

This is called adio Mara ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Thecakeguy La Royal ๐ŸŽ‚โค๏ธ๐Ÿฆ…
Thecakeguy La Royal ๐ŸŽ‚โค๏ธ๐Ÿฆ…vor 1 Tag

Nah to dance this one land for hospital

Profilbild von Getwizzy
Getwizzyvor 2 Tagen

E get level or certain age wey u go reach and u canโ€™t see ur self dancing steps like this ~ not me tho!

Profilbild von Living Stone
Living Stonevor 1 Tag

By the time you join web of oja (drugs) guys settings, you go discover steps wey Dey out of the universe.. Catatonic movement!! ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Uncle T
Uncle Tvor 1 Tag

Na wa o. Who wan come dey dance this one now at this age. My waist o

Profilbild von Skeepiri JOGO
Skeepiri JOGOvor 1 Tag

Nothing concern these ones with Econometrics and Geo-politics.... E sweet sha ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von MICHEAL
MICHEALvor 1 Tag

All this people deh talk hard drugs nothing u fit tell me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ ordinary eye no fit deh dance like this

Profilbild von Mobolaji๐Ÿ˜Ž
Mobolaji๐Ÿ˜Žvor 2 Tagen

Na oja fit make person Dey dance like this.

Profilbild von Oshiomole Of Ewatto
Oshiomole Of Ewattovor 2 Tagen

Who now take kana nor dey do this step ๐Ÿ˜‚ Mara oooo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Okiki
Okikivor 1 Tag

Nothing musa no go see for gate

Profilbild von Mubzy FlowโœŒ๏ธ๐ŸŽถ
Mubzy FlowโœŒ๏ธ๐ŸŽถvor 2 Tagen

Mine boy my Hommie omo werey ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SWIFT SWIFTER
SWIFT SWIFTERvor 2 Tagen

Supported by color

Profilbild von Papa
Papavor 2 Tagen

Lazy 9ja youth โ€ฆ. Na buhari talk m oo nt me

Profilbild von LIONEL LOCO
LIONEL LOCOvor 1 Tag

Fra- Dance

Profilbild von DBA
DBAvor 1 Tag

Snake in the eagle shadow version

Profilbild von Emotionally Scarred
Emotionally Scarredvor 1 Tag

Tee dollar n Abaya rn don dy download the dance for there head ๐Ÿคฃ

Profilbild von MARIK๐Ÿƒ
MARIK๐Ÿƒvor 1 Tag

Na so Oyimbo do full research on Mara

Profilbild von CITY OF DAVID
CITY OF DAVIDvor 1 Tag

Brutal legwork... No gymbro comes close @Ojo__Tolu make una try am

Profilbild von MD4K ๐Ÿฅ€
MD4K ๐Ÿฅ€vor 1 Tag

You need to the on drugs to dance this dance ๐Ÿ˜‚

Profilbild von David
Davidvor 1 Tag

Rubbish You call this one dance steps

Profilbild von plugboy scar
plugboy scarvor 1 Tag

Praying mantis ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tomiwa!
Tomiwa!vor 1 Tag

Na work of art!

Profilbild von Sanya Similoluwa
Sanya Similoluwavor 2 Tagen

My videos are set to play on x1.5 by default. This video is funny asf

Profilbild von McCarthy
McCarthyvor 1 Tag

๐Ÿ˜‚

Profilbild von Leviathan ๐Ÿ˜ˆ
Leviathan ๐Ÿ˜ˆvor 1 Tag

This na full body workout

Profilbild von Opeyemi Emmanuel ๐Ÿ’™โค๏ธ
Opeyemi Emmanuel ๐Ÿ’™โค๏ธvor 1 Tag

lol you no know Adio Mara D guy wey don Dey Mara already seff

Profilbild von KayySevenDeeGuy ๐ŸŽฏ
KayySevenDeeGuy ๐ŸŽฏvor 2 Tagen

All this trenches dance no go break persin body, u will never see a billionaire dance like this. ๐Ÿฅฑ

ร„hnliche Videos