Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na this kind game dey sweet😜😂
888,800 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

This egbon don forget order wey him suppose deliver, abeg give am small chicken😂

The person you wanted to win did not win. It happens. Don’t ask me how I know.

This game should be called, exchange of bacteria 🦠

Omo the struggles 😭😂

My guy just dey observe😂😂😂

Chinese people reinvented Rock-Paper-Scissors😭😭

The black guy for don win since

I’m here screaming … STOP touching the chicken ffs.

Dispatch rider just dey obs 😂

I see no point in pushing your opponent chicken back I mean you are taking both if you win 😂😂

😂 na the other guy own e first chop

Why is he wanting someone’s downfall than his progress 🫣🤨

Chai who noticed the O rider?😂😂😂

This is retardation

This Henry bad gan

Nice game... very intense

The second guy no give Stevo hope😂💔

The guy wan go wash the plates😂

Can you not use food? Stop announcing to the world you’re hungry! It embarrasses.

Perfect example of some niggas would rather win to NOT see you eat .. than to eat together . Midnight black dude literally would have been eating already if he wasn’t such a piece of shit

First time winning

I’m only concerned with the feelings of the bike man behind them…😭😭😭😭😭😭😭

I hate this creature

Lmao some people re just fashioned against you 😂😂 they want to win and don’t want you to win also😂😂

This brr Dey go through a lot 😭😭😭… I can feel his pain 😢

Nice game 😂👏

Better competitiveness than the WNBA

Henry brutal am😂

That’s how the life is, most people are more focus in letting you down than their success.. the guy on blue would’ve won since but he was more focus on the other guy not winning 😂

This guy with something on his head na him I like pass... Like na him dey always make me laugh.. once I enter tiktok na their page I dey go find first

That Henry guy na werey 😂😂

😹😹😹😹😹

Why nobody de talk about this guy. Even camera man vex when en win his Steveo

Je veux jouer😂.
Ähnliche Videos
Sensitive content
Na this kind girl guys dey find 😜😂 If na you, you go fit do am? 🤔😂
MEDIA BLOG
459,898 Aufrufe • vor 1 Jahr
