Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Naija underground trap music
28,096 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 45

Why you take time to post for x I don see the post since afternoon for tiktok

Na when e come my mind 😞

i go use am do filet mignon

That kind type shii

Its crazy I got mad love for the way you stepping

Seek help twan 😞🥀

Bro what the FAWK is going on 😂😂

I no even sabi wetin Dey goes on

But everywhere good though

Do giveaway Wetin u dey think tho?

I fit see 2k for your side? 😞🥀

Mah paste Aza na

Guy send me back my data 😡

Wetin u dey think tho fuvkkkkk

I pity upcoming way dey sing love songs 😭

Wetin you de think tho

Fawk 😞🥀

these shoes no dey heavy you for leg?

Big foot, big steppings.

The video and the audio no seem like friends

Wtf

Twin u forever goated🙌🏽😂

Fawk😞🥀

You don mad o, you enter person house like armed robber, use this dog do filet just to connect to that LG home theater play your songs so una go fit sing as one, FAWK!!!!! 😂😂😂😂😭😭 Stooopid boy😂😂😂😂

Them no really get many options..fawkk 🥀

Weti you de think tho. Fawwxk!😔

@rxchxrdszn Fawk

This one just mumu completely

Be like say you never observe say I be ur true fan . Before I use you take fliet mignon

Fawk 🤧❤️

The fit hard tho🔥

Bad guy fawkk🥶🥶

😂

I Dey feel this guy’s rap

Drop fighter jet 😡🤲

I no really understand wetin Dey goes on

Fawkkkkk

carry your dog to my aboki guy man

Fawk

Fawk!😭

This Naija underground music gats stay underground o

this shi slaps hard, Lil twan

I just wan enter your compound I just wan know watin dey goes on😭😭😭🥀

You again😂😂 I think say na only TikTok we both agree, you still follow me come here ski ?

@0ctobersrich Calabar boy active FAWWWK 🔥
