正在加载视频...

视频加载失败

Next generation ancestors 😂🔥

63,631 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)

35 条评论

Big Nation 的头像
Big Nation2 天前

Person wey follow your thinking fit craze 🤣🤣🤣🤣

Buchi☘️ 的头像
Buchi☘️2 天前

This guy is on something different Wetin him Dey smoke cus you no fit use clear eye reason all these things 😂

King_Ginee 🫆 的头像
King_Ginee 🫆2 天前

Imagine @UnlabeledTruth turn ancestor and Chelsea no win that week, how he wan answer you prayer

OKONI-TEC 的头像
OKONI-TEC2 天前

How u take de think all this thing @fanta_de_joker 😂😭🔥

Dat_Babyface_Pharmacist 的头像
Dat_Babyface_Pharmacist2 天前

To appease you as ancestor no go hard..... Make your descendants just make ogbono and yellow garri for you, everywhere Don stew for them😂

Johnson ▪︎▪︎ Architect ▪︎▪︎☆☆ 的头像
Johnson ▪︎▪︎ Architect ▪︎▪︎☆☆2 天前

Who noticed he was getting his bullet points from somewhere.. smart guy

Akinlolu 的头像
Akinlolu2 天前

Fanta how u dey take reason

Anso 的头像
Anso1 天前

"The sacrifice wey them keep, ancestors never fit chop am because ancestors never kpo" 🤣

henry white 的头像
henry white2 天前

I Dey imagine nosa Rex as ancestor ahhhhhhhhh 😂🤣🤣😂 kuntus must flow 😂

Empress chizzy🦋 的头像
Empress chizzy🦋2 天前

Oga You never make video finish?give me my cover pot Biko

Sinzu ATL 的头像
Sinzu ATL2 天前

Fanta Wetin u really Dey smoke 😂

Plug_206 Store 的头像
Plug_206 Store1 天前

My own ancestors like Amala and gbegiri

_akpanntong🎖 的头像
_akpanntong🎖2 天前

Your thinking de always de far o

Jemi Roberts 的头像
Jemi Roberts2 天前

@01LankyBoss

Philip 的头像
Philip2 天前

Davido just dey him own collect stray bullet 😂😂

Rey Classic 👑🇬🇧 的头像
Rey Classic 👑🇬🇧2 天前

Lmao 🤣 Nothing person wan tell me, you dey C9 😅

OLAMY96💡 的头像
OLAMY96💡1 天前

That Davido part 😂

alternatively 的头像
alternatively2 天前

Hmmm😎 make I ask my papa Wetin our ancestors like sharp😊

Ghazal 的头像
Ghazal2 天前

Ancestors need some Russian cream tho! 🤔😹

Superstar Dj 的头像
Superstar Dj2 天前

Fanta you no well 😂😂😂😂😂😂

K£NNY🍁 的头像
K£NNY🍁1 天前

fra

MESKANA 的头像
MESKANA2 天前

How you take reason go that side

⚖️🗣AFC 的头像
⚖️🗣AFC2 天前

Bro, you almost choked me.

Ifeoluwa love of God 的头像
Ifeoluwa love of God2 天前

This fanta de joker don fra finish.

Sokari 的头像
Sokari2 天前

Guy how u dey think this stuff 😂😂

Ogheneyoma 的头像
Ogheneyoma2 天前

Pap wey no get seed 😄😃😀

sylvanus Somto 的头像
sylvanus Somto1 天前

🤣🤣🤣🤣

Ritchie 🔥 的头像
Ritchie 🔥2 天前

🤣🤣🤣

Philip 的头像
Philip2 天前

U no dey add woman That one off me guyyyyy 😂😂

Leks Photography 的头像
Leks Photography1 天前

😂😂😭😭

HeStandsDavido 💪 的头像
HeStandsDavido 💪1 天前

😂😂💔

AbiolaJames 的头像
AbiolaJames2 天前

😂😂😂

Oracle Simba 的头像
Oracle Simba2 天前

Omor 😂

Raymond 的头像
Raymond2 天前

😂😂😂🤣

Plato 的头像
Plato2 天前

Fanta talk true wetin yoh smoke this morning? 😂😂🤣

相关视频