Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nkechi blessing wan kee Phyna o 😭💔
48,734 görüntüleme • 20 saat önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Boxing 🥊 go soon sweet pass football for Nigeria 😅 mind how you dey challenge people online oh make dem no set match for una.

This people own even sweet pass Carter their own

How it ended 🤣🤣 Well-done Phyna congratulations

How person go carry BBl Dey fight,what if the silicon break😭

See people wey wan fight for u so come #2027 😭😭😭😭

Aswear this match sweet look so professional 💥💥💥phyna sabi throw hand

🔥🔥

She later collect uppercut

Omo phyna dey give Nkechi hot hot 😂

Phyna no fi stand the heat 🤣🤣🤣🤣🤣

Ahhh If this girl no wake up by morning we don know who we go go pick up by morning

😂😂who dey actually host all this match

Nkechi be like teletubbies😭😂

Phyna go win note this

Phyna win her

Phyna push am fall at the end 😂

Nor be the fight you dy watch guyyy😂😂😂

Nigeria for public!!!! Shame

If to say this one touch phyna ehh 😂

😂😂😂😂😂😂💔💔💔

Phyna Dey fear.

Na starting blessing get, she no get finishing🤭

Phyna why you dey run... If not Nkechi no go taya!!! You stresss the lady!!! Fuk

Same nkechi blessing?? Brr this lady wowo wtf 😭😭

Who send phyna go f!ght 😆 🤣

Phyna no get one power small girl fess beat am that year

Even woman sabi throw porch pass those two man certer nd d didirin
Benzer Videolar
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
88,821 görüntüleme • 20 saat önce
Sensitive content
Phyna wan use hells knack Nkechi blessing for h£ad even for back stage 😭 👠
Oyindamola🙄
126,419 görüntüleme • 8 gün önce

