Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
No try tiff this period o😂😂😂
140,739 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Omo vawulence everywhere

E match am enter grand😭

Why this guy match hin head run😂😂😭😭

@GonnersARS Na that part muzz me pass😭😭😭

@GonnersARS The fear of Being conv!cted for murd€r is the beginning of wisdom Just incase..

@willinilli024 Oya naw Shakespeare

@GonnersARS @willinilli024 You sabi person 🫰

@willinilli024 Oya fb Idolo

Wtf did bro Even do

@JaxonYTA Yunno dey read caption??

ah omo i need dey this kind settings

Me too

This guy no even fear if the boy die

First step of a evil man 😂😂😂

Seth Rollins head stomp😭😭😭😭😭

Them no too touch am

True, he’s still recognizable

Nobody wicked pass this idiot

Na here eveybody go dey bring out their inner jet li and van dam skill.🤣🤣🤣

Shey nah beating be this

Dem go beat you ehhh

Carry am play fess

Even if u no be thief, sha dey pray make them no rope u or call u a thief. 🤣🤣🤣

Nothing pisses me off than knowing most of the niggas beating this dude are once a thi^f bc they cant say they have never stole from their mom. 😂😂

He even lucky he escaped

Na waytin dem suppose do people wey de thief for govt

Seth Rollins will be proud of this brother the head storm bad die the guy fit tear 😹😹

Him no even sabi wetin sup, e just match am continue him own journey😭

The thief go just Dey resemble tinubu for my face

I hear say na 4,500 he their

Seth Rollins😂😂😂

What kinda hulk level match-kicking is this😂😂😂

I really have no idea of the languages but one thing i know for sure He's not a thief But i cant prove it

Omor that matching na roman reigns o😭😂

Omor this one still get mind wait u no run for ur life come try am for my adubo e go dey find one of eye by now sef 😫😫😮💨

You go know say na all of them dy do am na y e no fear🤣🤣😂😂

These thieves get 9 lives guyy😂😂

Fb idolo

Reply

Said this same thing today. If them catch any tiff this hot sunny weather and with the way the country isn't smiling, dem go beat am like say he be bandit.

Thief wey get pride like this😭😭😭🤣

No matter what no human should be treated like this.

Wetin the guy thief?😖

Body dey pepper everybody
