Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
OGBAFIA NUMBER 1 DON WAKE OOOO!
32 Yorum

Shit 💩 tunez 🤣🤣

Ogbafi na slowdown get that boxer we don catch am 😂😂

See time wey u Dey take wake up Omo u be man oo

Who wants to step in wen Ogbafia don step in🥂❤️😌

Na why them no fit sleep, your matter go shoke them

no more way for slovido

Tunez! 🔥🔥

Omo tunes don weak I can feel it 🥹🤣💔 energy don go chai Davido do this one 💩

Davido seeing this

No fight again dj tunez 😂

@hsk_brainy_ You don row your boat this morning??😂

He wish you are his DJ lol 😆 😂.... Ogbafia No 1... burst everywhere jooo😂😂

Sheekpee

You wey Copy big pass

@Susanfunrae Na why davido Dey beg you make you play nakupenda b dis,baba don see say motion pass motion 😂😂😂😂

WELCOME BACK IDOLO!!😂❤️

@1chynese Biggest dj is up

Activeeeeeee

🖤🖤🖤🖤🖤🖤🦅🦅🦅🦅🦅🦅🦅🦅🦅

OGBAFIA🦅

Have you washed your nyash with soap and water today?

Igbefia 🤣🤣

Dem go soon match you again 🫵

I pray this hatred you're pushing in this music na you them go kpai son that others go learn

🦅❤️

The most coordinated Cartel @DJ_TUNEZ. It shall be permanent ❤️🦅

Naso person go post with this handle OGBAFIA SHITTY TUNEZ NOR GREE WAKE OOOO

No 1 in Africa 🦅 ❤️

Always active 💯💯💯

Na for dream you dey post few hours ago abi 😒 😂🔥 Ogbafia Number 1 don finally wake. Omo, make una brace unaselves, this one fit come with serious energy.

Daddy yooooo

Go sleep back, problem no Dey , when time for problem reach, we go call you😂
Benzer Videolar
CONSISTENT STATE OF MIND! OGBAFIA NUMBER 1! GYM STEEZEE! 🏋🏿♂️
DJ TUNEZ
27,538 görüntüleme • 3 ay önce
