Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh!! Make una check on Peller oh! Hope everything's good with him?

1,890,288 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

This was Peller giving update about Owlet few days ago, see as him English dey flow 😂

Profilbild von THAT IRISH & SHOE PLUG™
THAT IRISH & SHOE PLUG™vor 1 Jahr

If e serious him no go dey on camera.... Abeg

Profilbild von 𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢
𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢vor 1 Jahr

Jarvis don give am infection

Profilbild von Tunmise
Tunmisevor 1 Jahr

We check on him when money for TikTok dey enter🤔😂

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

Ahh 😭

Profilbild von 100%Composure
100%Composurevor 1 Jahr

Watn concern my papa. When something Dey do me , where he dey ?

Profilbild von japhman
japhmanvor 1 Jahr

He posted "broken" in his whatsapp chanel

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

Omoh

Profilbild von Anicka🦋
Anicka🦋vor 1 Jahr

As a boy why would u on camera and start crying 😏😏 🚩🚩🚩🚩🚩🚩🚩

Profilbild von Softx
Softxvor 1 Jahr

Wetin he go do if he realise say the video no record.

Ähnliche Videos