Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Thief we get steps ๐Ÿ˜‚

55,111 views โ€ข 3 months ago โ€ขvia X (Twitter)

28 Comments

Jimohtour's profile picture
Jimohtour3 months ago

You want to go and steal, At least wear better Boxers.. them don pull your trouser now. Boxer be like Wrapper

The Precious David โœจ's profile picture
The Precious David โœจ3 months ago

lol ๐Ÿ˜‚ their eye dey see shege banza dis period o

Sharpy's profile picture
Sharpy3 months ago

That man in yellow nah alora man... E deh vex slap wetin no good

.'s profile picture
.3 months ago

Step Dey cry

gbode interiors's profile picture
gbode interiors3 months ago

people no dey here word

LECKZY OF ARSENALโšช๏ธ๐Ÿ”ด's profile picture
LECKZY OF ARSENALโšช๏ธ๐Ÿ”ด3 months ago

Omo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Ola omo Ola's profile picture
Ola omo Ola3 months ago

Them de dance wetin no good ๐Ÿ˜‚

VERSATILE's profile picture
VERSATILE3 months ago

No theif diz period o, weather no too good oo

Isaac Tune ๐Ÿซต๐Ÿฝ ๐Ÿ’™โค๏ธ's profile picture
Isaac Tune ๐Ÿซต๐Ÿฝ ๐Ÿ’™โค๏ธ3 months ago

Dem give them Jbl

sodiq's profile picture
sodiq3 months ago

I go lie for you. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

NAStee's profile picture
NAStee3 months ago

That man on yellow just dey wakal him own jeje oh๐Ÿ˜‚

Montego DEMETRIUS's profile picture
Montego DEMETRIUS3 months ago

That man on yellow sleeveless di very mean ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

BasedOnBELIEVEโœŠ's profile picture
BasedOnBELIEVEโœŠ3 months ago

If you know say you no sabi better dance step, make you no thief o๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

ENGR. URCHE ๐ŸŒ's profile picture
ENGR. URCHE ๐ŸŒ3 months ago

@xviddownload download this

COLLINS's profile picture
COLLINS3 months ago

I like this pattern wey dem dey use handle thiefs this days ๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚e get one wey dem soak garri in koko oni-irin e wan die๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

james freer โ™Ž๏ธ's profile picture
james freer โ™Ž๏ธ3 months ago

Nah market place be dis nah ๐Ÿ˜‚

Olafemi's profile picture
Olafemi3 months ago

I come dey pity them ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Uchenu Jerome's profile picture
Uchenu Jerome3 months ago

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ you gona dance well

Omenma Hotels's profile picture
Omenma Hotels3 months ago

๐Ÿ˜ ๐Ÿ˜ ๐Ÿ˜ ๐Ÿ˜ ๐Ÿ˜ Energy drink for more strength to receive beating plus spraying them papers (in place of money) ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜… Naija, in fact Africa is a special place. (minus those 2 useless countries)

papi's profile picture
papi3 months ago

Omo why u go enter this kind market go thief omo some boys no dey use their head oo. Abi na suicide mission

Prince Salaam Adewale's profile picture
Prince Salaam Adewale3 months ago

Wรณn ti jalรจ รฒsร  ๐Ÿ˜‚

HUNGRY LION ๐Ÿฆ's profile picture
HUNGRY LION ๐Ÿฆ3 months ago

That man in Yellow is me ๐Ÿ˜‚

James's profile picture
James3 months ago

Una know the kind jungle wey Una dey Una go still go steal Omo nawa o

Adeniyi .O . A ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ's profile picture
Adeniyi .O . A ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ3 months ago

Omo, steps dey cry. Don't thief o, your body go tell you

Gary's profile picture
Gary3 months ago

Thieves and big preek na 5&6

A little shady ๐Ÿ˜Ž's profile picture
A little shady ๐Ÿ˜Ž3 months ago

Joke apart ๐Ÿ˜‚,these guys sabi dance pass me o ๐Ÿ˜

After Review, Westham's No 19 committed a foul's profile picture
After Review, Westham's No 19 committed a foul3 months ago

Illegal steps

Odogwu praise's profile picture
Odogwu praise3 months ago

Them go theif inside market?

Related Videos