Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Phyna is ready to face Blessing Nkechi tonight๐๐ฅ
58,923 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

If nkechi no kill phyna today nah small e go remain

The two wrestlers no just get sense.

Which channel showing this live ?

Her move sharp for female boxer Her yanch day drag her back

Where are you guys watching from?

Nkechi go use big body finish phyna o๐๐

After all these, Nkechi to Phyna ๐:

Phyna make sure u win make Bless no go pull guinea bissau on you .

Leave initial gra gra untill she enter ring her body go calm ๐

Two jobless people ๐

Where is this happening?

Abeg where we fit watch ?

Dem go too gbolo Blessing eye. Her mind go dey.

My money is in Phyna. She first be Agberi. How you wan take beat Auchi Agbero? ๐

E go hot

Omo she go too Chop am ๐

Be like say out of 2 of them one BBL must burst๐คฃ

Them go beat this phyna ehh

Sheet nav today bah , omo make I go buy pop corn ๐ฝ๐ฅฆ

Shaa make bbl no go burst for ring

Make mama nkechi Dey target her yansh make her yansh spoil

Phyna go too beat blessings eh

@iam_Puffbaby Iโll see them tomorrow

Let the fight begin

Clout madam

Time ?

War want happen oo ๐๐

Na like this she wan take fight,see her cross (2) ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
91,964 Aufrufe โข vor 1 Tag
