Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Phyna is ready to face Blessing Nkechi tonight😂🔥
58,923 просмотров • 22 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

If nkechi no kill phyna today nah small e go remain

The two wrestlers no just get sense.

Which channel showing this live ?

Her move sharp for female boxer Her yanch day drag her back

Where are you guys watching from?

Nkechi go use big body finish phyna o😂😂

After all these, Nkechi to Phyna 😏:

Phyna make sure u win make Bless no go pull guinea bissau on you .

Leave initial gra gra untill she enter ring her body go calm 😂

Two jobless people 😂

Where is this happening?

Abeg where we fit watch ?

Dem go too gbolo Blessing eye. Her mind go dey.

My money is in Phyna. She first be Agberi. How you wan take beat Auchi Agbero? 😂

E go hot

Omo she go too Chop am 😂

Be like say out of 2 of them one BBL must burst🤣

Them go beat this phyna ehh

Sheet nav today bah , omo make I go buy pop corn 🌽🥦

Shaa make bbl no go burst for ring

Make mama nkechi Dey target her yansh make her yansh spoil

Phyna go too beat blessings eh

@iam_Puffbaby I’ll see them tomorrow

Let the fight begin

Clout madam

Time ?

War want happen oo 😂😂

Na like this she wan take fight,see her cross (2) 😂
Похожие видео
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
88,821 просмотров • 20 часов назад

