Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Prank gone wrong 😂😂🤣🤣
15,394 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

For him mind he be man of God 🤣🤣🤣

Na slap pastor for use arrange that foul spirit commot for your body

😭😭😂

Dem for do u deliverance 😂😂😂

na kick remain make the pastor kick am, but he dey compose

Na head that pastor they wipe this guy if he go enter factory reset 😂😂🤣🤣

Em get luck say odumeje spirit no enter the man😂😂🤣

Nigerian Christians are jokes

They supposed beat am to stupor

He don beat werey for he body 😂

Why the stress

Haaaaa

lol

Guy 😂

🤣🤣🤣🤣🤣 the guy get anger issue

😂😂😂😂

Laughter has no gas station.... Let me laugh ooh jharri

Baba think sey e get power

@Emmanuel_Tips E be like one yahoo boy don scam dis man before because as em hear yahoo the thing provoke am tear that man slap 😂😂

Laugh wan kill me 🤣😂😅🤣

lol 😂

If na real e go tear Acl 😂

Lmao... Baba for give testimony today 😁

To be bold and courageous as this even when you see people practically falling by being hit with the shawl, that's a very great and commendable thing there! I salute the man's courage.

I almost choked when I watched this.

First sermon on Sunday morning 😂😂

😂

E dey feel like Merlin 😂💔

🤣😭
Похожие видео
Sensitive content
Fake 🍆 prank gone wrong 🤣🤣😭😂😂😂😂. Use code: PILLOWTALK20 for the best 🍆 pills in the world
Ryan Pownall
521,169 просмотров • 3 лет назад
