Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pregnancy cravings ๐๐ฅ
16,255 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

You nor lie๐. I remember when my wife get belle for our first child once I come shout my guys my guys the baby go kick๐คฃ. Men nor get wahala. One time for two days the baby nor kick my wife begin panic as she tell me I just shout my guys my guys baby just kick my wife shock๐คฃ๐คฃ

Fvck!!! My belle wan burst ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ You and dah bby go do wetin again.... ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ??

Weird pregnancy cravings na female pikin fr . Fellow man no fit put me in problem ๐๐

Man eye day see many things

Especially if you no get money for her cravings ๐

But na man Dey do man na โฆ..

๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Dancing follow for pregnancy craving? ๐๐๐

This guy is effortlessly funny ๐๐

๐๐๐๐

This guy ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@xdownloader

Feminist go soon come for you ๐๐๐

๐๐

โIf i beat you, the baby go control the family

๐๐๐

๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na weyrey you be๐๐๐

Why you Dey quick vex ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ

Women are after men's life๐๐๐

๐๐

๐

๐๐ Pregnant women with their weird cravings

I swear ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Pregnancy cravings unna ๐

๐๐คฃ

@xdownloaderbot

๐

๐

๐๐๐ญ

@tweem 100 replies

What do you mean girls too dey demand๐ญ๐ญ

Werey๐๐๐
