Loading video...
Video Failed to Load
Pregnancy cravings 😂🔥
16,255 views • 4 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

You nor lie😂. I remember when my wife get belle for our first child once I come shout my guys my guys the baby go kick🤣. Men nor get wahala. One time for two days the baby nor kick my wife begin panic as she tell me I just shout my guys my guys baby just kick my wife shock🤣🤣

Fvck!!! My belle wan burst 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 You and dah bby go do wetin again.... 😭😭🤣🤣??

Weird pregnancy cravings na female pikin fr . Fellow man no fit put me in problem 😂😂

Man eye day see many things

Especially if you no get money for her cravings 😂

But na man Dey do man na …..

😂😂😂😭😭😭

Dancing follow for pregnancy craving? 😂😂😂

This guy is effortlessly funny 😁😁

😂😂😂😂

This guy 😭😭🤣🤣🤣🤣

@xdownloader

Feminist go soon come for you 😂😂😂

😂💔

“If i beat you, the baby go control the family

😂😂😂

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na weyrey you be😂😂😂

Why you Dey quick vex 🤣

🤣🤣

Women are after men's life😂😂😂

😂😂

😂

😂😂 Pregnant women with their weird cravings

I swear 🤣🤣🤣🤣

Pregnancy cravings unna 😂

😂🤣

@xdownloaderbot

😂

😂

😂😂😭

@tweem 100 replies

What do you mean girls too dey demand😭😭

Werey😂😂😂
