Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Princess is not my spec ๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

120,127 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Mr steady
Mr steadyvor 3 Monaten

Princess Akwaugo wey no even get yansh, abeg make she get out Big Omah or nothing ๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von Baridakara || Video Editor
Baridakara || Video Editorvor 3 Monaten

This guy done find me come X๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von STRANGER ๐“€ฃ ๐“€ ๐Ÿง๐Ÿพโ€โ™€๏ธ
STRANGER ๐“€ฃ ๐“€ ๐Ÿง๐Ÿพโ€โ™€๏ธvor 3 Monaten

We don finally hear warrior side of how them dey feel about igwe orders ๐Ÿ˜‚

Profilbild von King Solomon ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๏ธ
King Solomon ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๏ธvor 3 Monaten

โ€œNa me and Samson beat that lion ooo na just say dem no put my name for bibleโ€ ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Jaja Emmy Oswald
Jaja Emmy Oswaldvor 3 Monaten

The day this big oma go leave you go marry Prince akugwu that day better cry post am online o

Profilbild von serVรƒร‘T~ร–F~THฦŽ~Mร•แนขTHรฦ“H๐Ÿคซ $
serVรƒร‘T~ร–F~THฦŽ~Mร•แนขTHรฦ“H๐Ÿคซ $vor 3 Monaten

Ogbono wey be ordinary soup princess no fit cook, Kai๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von Rexx
Rexxvor 3 Monaten

whoโ€™s this big Oma? make she no break your heart oo ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Dozie
Dozievor 3 Monaten

But who gave this boy this costume

Profilbild von IYENE OBONG ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ
IYENE OBONG ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟvor 3 Monaten

"Ur akamu day get seed"๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Fuvk this guy

Profilbild von David Chizi-Solomon
David Chizi-Solomonvor 3 Monaten

Itโ€™s sad bro ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ. A whole big Omah na em princess want replace ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Debs MH๐Ÿ‘‘
Debs MH๐Ÿ‘‘vor 3 Monaten

Princess go give you connection oo๐Ÿง๐Ÿผโ€โ™€๏ธ See as you dey do. If your love has helped, you no go dey this situation at all ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Abuja HR Madam
Abuja HR Madamvor 3 Monaten

Have you found the cure for Prince Ikemefuna? Let's start there

Profilbild von IDOWU TAIWO SOLOMON
IDOWU TAIWO SOLOMONvor 3 Monaten

I just love you broo... Intelligence with sense of humor ๐Ÿ˜

Profilbild von Nonzzzoh ๐Ÿฅถ
Nonzzzoh ๐Ÿฅถvor 3 Monaten

โ€œIโ€™m not the strongest manโ€ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ„‚ โ„ ๐•€ ๐• ๐•€ ๐•† ๐•‚ ๐”ผ โœก๏ธ๐Ÿ’ซ
โ„‚ โ„ ๐•€ ๐• ๐•€ ๐•† ๐•‚ ๐”ผ โœก๏ธ๐Ÿ’ซvor 3 Monaten

You must fight ohh else this kingdom no go enter me and you princess is my sister and she told me your the one she loves then you must prove to everyone that you can protect and take care of her. The picture here is your first opponent if you refuse to fight we'll banish you

Profilbild von A R I N Z E C H U K W U ๐Ÿฆ…
A R I N Z E C H U K W U ๐Ÿฆ…vor 3 Monaten

Them wan make you leave big oma wey sabi turn garri yellow and make better ogbono soup com follow princess ๐Ÿคฃ. I support you no fight abeg

Profilbild von EOD ๐Ÿง”
EOD ๐Ÿง”vor 3 Monaten

How many plot of land igwe wan add join princess for me ??

Profilbild von Ohimai
Ohimaivor 3 Monaten

This guy always cracks me up

Profilbild von DON ๐Ÿฆ
DON ๐Ÿฆvor 3 Monaten

This boy don carry this fooling come here ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von E
Evor 3 Monaten

Hahahahahahaha, oh now you not know princess again Abi ! Wait

Profilbild von Amenn
Amennvor 3 Monaten

Dis boy funny pass Peller gon ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Emmanuel Kerison
Emmanuel Kerisonvor 3 Monaten

This Fanta don finally craze... Did Samson kill or beat a lion? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ify.
Ify.vor 3 Monaten

You sure say you no go leave this kingdom?

Profilbild von Olorogun๐Ÿ˜Ž
Olorogun๐Ÿ˜Žvor 3 Monaten

Na wonder cos I noticed say them removed ur name from d Bible ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜„ This guy leave me o

Profilbild von So Lomon Lucky
So Lomon Luckyvor 3 Monaten

Garri yellow must always come up at some point ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von posh cayenne
posh cayennevor 3 Monaten

You and Zico, I no know who give me joy pass

Profilbild von Kelechi
Kelechivor 3 Monaten

Ogbono and garri yellow must come into play ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Aqua Queen ๐Ÿ‘‘
Aqua Queen ๐Ÿ‘‘vor 3 Monaten

You must marry oh and she must be your spec ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ajofia O.K Mbakaogu.
Ajofia O.K Mbakaogu.vor 3 Monaten

@OOdocha big oma, Igwe want your man to fight for princess akwaugo. Please come ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ck.alvin โ˜ข๏ธ
Ck.alvin โ˜ข๏ธvor 3 Monaten

Princess akwugo wey hin papa dey drive Corolla ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Felly Boy๐Ÿ–คโšฝ๏ธ
Felly Boy๐Ÿ–คโšฝ๏ธvor 3 Monaten

*You donโ€™t know how to ogbono soup cook garri yellow ur akamu de get seed *๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜นna once I burst laugh

Profilbild von Manager Dozzy
Manager Dozzyvor 3 Monaten

You will shaa find way to put ogbono soup and Garri yellow ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Emmy
Emmyvor 3 Monaten

Princess weh no even get nyash ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mobility..
Mobility..vor 3 Monaten

Fanta abeg leave me nah , which one be say your acamu dey get seed ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿ”Œ.
๐Ÿ”Œ.vor 3 Monaten

Enyia verify yourself make we know if na the real Fanta make we follow

ร„hnliche Videos

that is NOT my princessโ€™ screams
0:30

Sensitive content

that is NOT my princessโ€™ screams

ZENITH โœถ

97,473 Aufrufe โ€ข vor 2 Monaten