Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Princess is not my spec 😂🔥
120,127 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Princess Akwaugo wey no even get yansh, abeg make she get out Big Omah or nothing 😆😆

This guy done find me come X😂😂😂

We don finally hear warrior side of how them dey feel about igwe orders 😂

“Na me and Samson beat that lion ooo na just say dem no put my name for bible” 😭😭😭😭

The day this big oma go leave you go marry Prince akugwu that day better cry post am online o

Ogbono wey be ordinary soup princess no fit cook, Kai😅😅😅😅

who’s this big Oma? make she no break your heart oo 😭

But who gave this boy this costume

"Ur akamu day get seed"😂😂😂😂 Fuvk this guy

It’s sad bro 😭😭😭. A whole big Omah na em princess want replace 😭😭

Princess go give you connection oo🧏🏼♀️ See as you dey do. If your love has helped, you no go dey this situation at all 😂

Have you found the cure for Prince Ikemefuna? Let's start there

I just love you broo... Intelligence with sense of humor 😁

“I’m not the strongest man” 😂

You must fight ohh else this kingdom no go enter me and you princess is my sister and she told me your the one she loves then you must prove to everyone that you can protect and take care of her. The picture here is your first opponent if you refuse to fight we'll banish you

Them wan make you leave big oma wey sabi turn garri yellow and make better ogbono soup com follow princess 🤣. I support you no fight abeg

How many plot of land igwe wan add join princess for me ??

This guy always cracks me up

This boy don carry this fooling come here 😭😂

Hahahahahahaha, oh now you not know princess again Abi ! Wait

Dis boy funny pass Peller gon 😂

This Fanta don finally craze... Did Samson kill or beat a lion? 😭😭😂😂😂😂

You sure say you no go leave this kingdom?

Na wonder cos I noticed say them removed ur name from d Bible 😃😄😃😃😄 This guy leave me o

Garri yellow must always come up at some point 🤣🤣🤣🤣🤣

You and Zico, I no know who give me joy pass

Ogbono and garri yellow must come into play 😂

You must marry oh and she must be your spec 😂😂

@OOdocha big oma, Igwe want your man to fight for princess akwaugo. Please come ooo 😂😂😂😂

Princess akwugo wey hin papa dey drive Corolla 😂😭

*You don’t know how to ogbono soup cook garri yellow ur akamu de get seed *😹😹😹😹na once I burst laugh

You will shaa find way to put ogbono soup and Garri yellow 😂

Princess weh no even get nyash 🤦♂️😂😂

Fanta abeg leave me nah , which one be say your acamu dey get seed 😂😂😂

Enyia verify yourself make we know if na the real Fanta make we follow
Похожие видео
Sensitive content
A video some celebrities who suffer from p**is 🍆😂 Guys with small p**is are not my spec 😒😂
Sharon 🎀
571,150 просмотров • 8 дней назад
