Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Q1C7M0 232 odds. only today
346,438 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

Abeg drop address make I fit kon show appreciation

na sunny ade get appreciation no worry

😂😂

that gats be 18/19 Liverpool 😂😂

yeah, na around 2018 i watch am and e just come out then 😂

I knew it 😂😂😂😂 e say na heavenly squad

Come since when I know you na doom you no dey ever boom

Boom luck

Tete no be better thing aje 😂😂

If e boom 500k for you

Athletico Bilbao still dey the game

Guy na poison you cook oo🤣

So nitori spoiry bet loshe pa owolabi

you just wan take my life

I don carry ham . I go need your picture to know who I go thank later sha

I pity who no carry am

You saw it here first.... Sure 4odds

@Dani_22b2 Na because of your code I wake today

Naso e be 😂😂

Drop address follow code na

Na me be number 867 wey bookmark

Please drop your home address and next of kin data asap

There

My boss just drop location first incase I wan bring u drink

I don book your code we gon boom ! 😂🙏🏾

Omo pity your mutuals na 🤣🤣😭

I swr, I don watch this movie I don Dey old 😭🤧

@Oluwatoyin26422 after we scrutinized the game lol 😂

Guy u cook for here.. na make e don remain

make i go deposit

How can I download the video 😂😂😂😂

This thing no suppose be betting,it should be called try your luck

I’m listening

😂

Daniel, Abeg you still dey stay for Ojo? Or just send me your new address I go really appreciate you after this boom 💥

hmm

Poison

