Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

92,965 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙vor 1 Monat

Lol 😂😂😂 he sure say once they don give your draw soup with hot garri U go even open mouth tell am were all Una family power dey Just dey play

Profilbild von ooh_gee
ooh_geevor 1 Monat

You and garri yellow 😂😂😂😂

Profilbild von dj hytek
dj hytekvor 1 Monat

@ZChindo If I chop Belle ful I will lose my strength

Profilbild von Pocoloco
Pocolocovor 1 Monat

Woman wey hold clipper 😂😂😂😂

Profilbild von ChikezieMartyn 💀
ChikezieMartyn 💀vor 1 Monat

Your strength na garri yellow and ogbono soup

Profilbild von Sodiaro
Sodiarovor 1 Monat

You see that ogbono soup n Garri yellow na your weak point be that and big Oma know 😂

Profilbild von 7th Supremacy
7th Supremacyvor 1 Monat

Na ogbono, periwinkle and garri yellow this guy enemy go take carry am 😹

Profilbild von Nzudinobieze
Nzudinobiezevor 1 Monat

The denominator wetin bikonu 😧😂

Profilbild von Psalmmy
Psalmmyvor 1 Monat

Delilah yansh must big na only wetin fit fall man be that

Profilbild von That Classic man!🇳🇬🇨🇦
That Classic man!🇳🇬🇨🇦vor 1 Monat

Do you know how many times he lied to Delilah about the true source of his strength? Try dey read Bible guy

Profilbild von brownbull20.sol
brownbull20.solvor 1 Monat

I know say he go find way shout “what’s happening “ before the video go end

Profilbild von Justin
Justinvor 1 Monat

This one just won chop him garri yellow Finnish

Profilbild von RAD Kele Omeje
RAD Kele Omejevor 1 Monat

Samson messed up How can you be minister of defence and with the nation's nuclear launch codes in your hands fall for a foreigner and still trust her despite setting up your ambush multiple times. Mba! Samson no try. And kudos to Delilah for getting the job done despite setbacks

Profilbild von Mr Awa.
Mr Awa.vor 1 Monat

With snail and garri yellow,dem do take ur strength

Profilbild von Bukz
Bukzvor 1 Monat

U dey give me joy... That hot garri yellow na folllow come

Profilbild von OG
OGvor 1 Monat

And him see the clipper na very mumu boy😂 Lambs dy cry 😭

Profilbild von rarelyseen
rarelyseenvor 1 Monat

E say na woman wey hold clipper

Profilbild von Albert Ayomide
Albert Ayomidevor 1 Monat

Where this guy com from jeezzzzz I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧
Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧vor 1 Monat

Dey play. He did that too but she kept pestering him to tell her the truth😂

Profilbild von B.BALINGAR
B.BALINGARvor 1 Monat

Oga lekki no dey that time ooo Na why e no ask her

Profilbild von Ben, B
Ben, Bvor 1 Monat

Mi Amor❌ Me Amu ✅ 😂

Profilbild von WINNER 🦅
WINNER 🦅vor 1 Monat

This one na werey shey Samson get Opay acct? 😂😂

Profilbild von Mzia
Mziavor 1 Monat

Because there's no Opay or Lekki in the days of Samson

Profilbild von HIMvisible
HIMvisiblevor 1 Monat

Delilah na bad bish

Profilbild von Alexander
Alexandervor 1 Monat

I bin dey await that ogbono soup line. Surely I'll loose my strength 😂😂

Profilbild von 𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀
𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀vor 1 Monat

What if she poi$on the garri yellow and ogbonno soup ?

Profilbild von UGLY😇👽
UGLY😇👽vor 1 Monat

Whass happening 🤣

Profilbild von Brainsing Music
Brainsing Musicvor 1 Monat

I watch the story last night 😂

Profilbild von Gamu Abednego
Gamu Abednegovor 1 Monat

Guy you and garri yellow,

Profilbild von Chris Kole
Chris Kolevor 1 Monat

Mighty man in battle 😂

Profilbild von Sensei
Senseivor 1 Monat

This guy don finish me😂😂😂😂

Profilbild von CHIBUEZE
CHIBUEZEvor 1 Monat

Samson what’s happening 😂😂

Profilbild von Abisol Ecovolt Pioneer Group
Abisol Ecovolt Pioneer Groupvor 1 Monat

U nd dis garri yellow😂😂

Profilbild von Nonso Thelight
Nonso Thelightvor 1 Monat

😂😂

Profilbild von TheQuietMind
TheQuietMindvor 1 Monat

Fanta wan wreck the Delilah 🤣

Ähnliche Videos