Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Samson no wise 😂🔥
92,965 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Lol 😂😂😂 he sure say once they don give your draw soup with hot garri U go even open mouth tell am were all Una family power dey Just dey play

You and garri yellow 😂😂😂😂

@ZChindo If I chop Belle ful I will lose my strength

Woman wey hold clipper 😂😂😂😂

Your strength na garri yellow and ogbono soup

You see that ogbono soup n Garri yellow na your weak point be that and big Oma know 😂

Na ogbono, periwinkle and garri yellow this guy enemy go take carry am 😹

The denominator wetin bikonu 😧😂

Delilah yansh must big na only wetin fit fall man be that

Do you know how many times he lied to Delilah about the true source of his strength? Try dey read Bible guy

I know say he go find way shout “what’s happening “ before the video go end

This one just won chop him garri yellow Finnish

Samson messed up How can you be minister of defence and with the nation's nuclear launch codes in your hands fall for a foreigner and still trust her despite setting up your ambush multiple times. Mba! Samson no try. And kudos to Delilah for getting the job done despite setbacks

With snail and garri yellow,dem do take ur strength

U dey give me joy... That hot garri yellow na folllow come

And him see the clipper na very mumu boy😂 Lambs dy cry 😭

E say na woman wey hold clipper

Where this guy com from jeezzzzz I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣

Dey play. He did that too but she kept pestering him to tell her the truth😂

Oga lekki no dey that time ooo Na why e no ask her

Mi Amor❌ Me Amu ✅ 😂

This one na werey shey Samson get Opay acct? 😂😂

Because there's no Opay or Lekki in the days of Samson

Delilah na bad bish

I bin dey await that ogbono soup line. Surely I'll loose my strength 😂😂

What if she poi$on the garri yellow and ogbonno soup ?

Whass happening 🤣

I watch the story last night 😂

Guy you and garri yellow,

Mighty man in battle 😂

This guy don finish me😂😂😂😂

Samson what’s happening 😂😂

U nd dis garri yellow😂😂

😂😂

Fanta wan wreck the Delilah 🤣
