Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Samson no wise 😂🔥

92,965 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙 profil fotoğrafı
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙1 ay önce

Lol 😂😂😂 he sure say once they don give your draw soup with hot garri U go even open mouth tell am were all Una family power dey Just dey play

ooh_gee profil fotoğrafı
ooh_gee1 ay önce

You and garri yellow 😂😂😂😂

dj hytek profil fotoğrafı
dj hytek1 ay önce

@ZChindo If I chop Belle ful I will lose my strength

Pocoloco profil fotoğrafı
Pocoloco1 ay önce

Woman wey hold clipper 😂😂😂😂

ChikezieMartyn 💀 profil fotoğrafı
ChikezieMartyn 💀1 ay önce

Your strength na garri yellow and ogbono soup

Sodiaro profil fotoğrafı
Sodiaro1 ay önce

You see that ogbono soup n Garri yellow na your weak point be that and big Oma know 😂

7th Supremacy profil fotoğrafı
7th Supremacy1 ay önce

Na ogbono, periwinkle and garri yellow this guy enemy go take carry am 😹

Nzudinobieze profil fotoğrafı
Nzudinobieze1 ay önce

The denominator wetin bikonu 😧😂

Psalmmy profil fotoğrafı
Psalmmy1 ay önce

Delilah yansh must big na only wetin fit fall man be that

That Classic man!🇳🇬🇨🇦 profil fotoğrafı
That Classic man!🇳🇬🇨🇦1 ay önce

Do you know how many times he lied to Delilah about the true source of his strength? Try dey read Bible guy

brownbull20.sol profil fotoğrafı
brownbull20.sol1 ay önce

I know say he go find way shout “what’s happening “ before the video go end

Justin profil fotoğrafı
Justin1 ay önce

This one just won chop him garri yellow Finnish

RAD Kele Omeje profil fotoğrafı
RAD Kele Omeje1 ay önce

Samson messed up How can you be minister of defence and with the nation's nuclear launch codes in your hands fall for a foreigner and still trust her despite setting up your ambush multiple times. Mba! Samson no try. And kudos to Delilah for getting the job done despite setbacks

Mr Awa. profil fotoğrafı
Mr Awa.1 ay önce

With snail and garri yellow,dem do take ur strength

Bukz profil fotoğrafı
Bukz1 ay önce

U dey give me joy... That hot garri yellow na folllow come

OG profil fotoğrafı
OG1 ay önce

And him see the clipper na very mumu boy😂 Lambs dy cry 😭

rarelyseen profil fotoğrafı
rarelyseen1 ay önce

E say na woman wey hold clipper

Albert Ayomide profil fotoğrafı
Albert Ayomide1 ay önce

Where this guy com from jeezzzzz I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣

Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧 profil fotoğrafı
Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧1 ay önce

Dey play. He did that too but she kept pestering him to tell her the truth😂

B.BALINGAR profil fotoğrafı
B.BALINGAR1 ay önce

Oga lekki no dey that time ooo Na why e no ask her

Ben, B profil fotoğrafı
Ben, B1 ay önce

Mi Amor❌ Me Amu ✅ 😂

WINNER 🦅 profil fotoğrafı
WINNER 🦅1 ay önce

This one na werey shey Samson get Opay acct? 😂😂

Mzia profil fotoğrafı
Mzia1 ay önce

Because there's no Opay or Lekki in the days of Samson

HIMvisible profil fotoğrafı
HIMvisible1 ay önce

Delilah na bad bish

Alexander profil fotoğrafı
Alexander1 ay önce

I bin dey await that ogbono soup line. Surely I'll loose my strength 😂😂

𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀 profil fotoğrafı
𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀1 ay önce

What if she poi$on the garri yellow and ogbonno soup ?

UGLY😇👽 profil fotoğrafı
UGLY😇👽1 ay önce

Whass happening 🤣

Brainsing Music profil fotoğrafı
Brainsing Music1 ay önce

I watch the story last night 😂

Gamu Abednego profil fotoğrafı
Gamu Abednego1 ay önce

Guy you and garri yellow,

Chris Kole profil fotoğrafı
Chris Kole1 ay önce

Mighty man in battle 😂

Sensei profil fotoğrafı
Sensei1 ay önce

This guy don finish me😂😂😂😂

CHIBUEZE profil fotoğrafı
CHIBUEZE1 ay önce

Samson what’s happening 😂😂

Abisol Ecovolt Pioneer Group profil fotoğrafı
Abisol Ecovolt Pioneer Group1 ay önce

U nd dis garri yellow😂😂

Nonso Thelight profil fotoğrafı
Nonso Thelight1 ay önce

😂😂

TheQuietMind profil fotoğrafı
TheQuietMind1 ay önce

Fanta wan wreck the Delilah 🤣

Benzer Videolar