正在加载视频...

视频加载失败

Samson no wise 😂🔥

92,965 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙 的头像
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙1 个月前

Lol 😂😂😂 he sure say once they don give your draw soup with hot garri U go even open mouth tell am were all Una family power dey Just dey play

ooh_gee 的头像
ooh_gee1 个月前

You and garri yellow 😂😂😂😂

dj hytek 的头像
dj hytek1 个月前

@ZChindo If I chop Belle ful I will lose my strength

Pocoloco 的头像
Pocoloco1 个月前

Woman wey hold clipper 😂😂😂😂

ChikezieMartyn 💀 的头像
ChikezieMartyn 💀1 个月前

Your strength na garri yellow and ogbono soup

Sodiaro 的头像
Sodiaro1 个月前

You see that ogbono soup n Garri yellow na your weak point be that and big Oma know 😂

7th Supremacy 的头像
7th Supremacy1 个月前

Na ogbono, periwinkle and garri yellow this guy enemy go take carry am 😹

Nzudinobieze 的头像
Nzudinobieze1 个月前

The denominator wetin bikonu 😧😂

Psalmmy 的头像
Psalmmy1 个月前

Delilah yansh must big na only wetin fit fall man be that

That Classic man!🇳🇬🇨🇦 的头像
That Classic man!🇳🇬🇨🇦1 个月前

Do you know how many times he lied to Delilah about the true source of his strength? Try dey read Bible guy

brownbull20.sol 的头像
brownbull20.sol1 个月前

I know say he go find way shout “what’s happening “ before the video go end

Justin 的头像
Justin1 个月前

This one just won chop him garri yellow Finnish

RAD Kele Omeje 的头像
RAD Kele Omeje1 个月前

Samson messed up How can you be minister of defence and with the nation's nuclear launch codes in your hands fall for a foreigner and still trust her despite setting up your ambush multiple times. Mba! Samson no try. And kudos to Delilah for getting the job done despite setbacks

Mr Awa. 的头像
Mr Awa.1 个月前

With snail and garri yellow,dem do take ur strength

Bukz 的头像
Bukz1 个月前

U dey give me joy... That hot garri yellow na folllow come

OG 的头像
OG1 个月前

And him see the clipper na very mumu boy😂 Lambs dy cry 😭

rarelyseen 的头像
rarelyseen1 个月前

E say na woman wey hold clipper

Albert Ayomide 的头像
Albert Ayomide1 个月前

Where this guy com from jeezzzzz I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣

Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧 的头像
Ⓜ️aurice 🦉🇬🇧1 个月前

Dey play. He did that too but she kept pestering him to tell her the truth😂

B.BALINGAR 的头像
B.BALINGAR1 个月前

Oga lekki no dey that time ooo Na why e no ask her

Ben, B 的头像
Ben, B1 个月前

Mi Amor❌ Me Amu ✅ 😂

WINNER 🦅 的头像
WINNER 🦅1 个月前

This one na werey shey Samson get Opay acct? 😂😂

Mzia 的头像
Mzia1 个月前

Because there's no Opay or Lekki in the days of Samson

HIMvisible 的头像
HIMvisible1 个月前

Delilah na bad bish

Alexander 的头像
Alexander1 个月前

I bin dey await that ogbono soup line. Surely I'll loose my strength 😂😂

𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀 的头像
𝕁𝔼ℝ𝔸𝕐𝕄𝕀🍀1 个月前

What if she poi$on the garri yellow and ogbonno soup ?

UGLY😇👽 的头像
UGLY😇👽1 个月前

Whass happening 🤣

Brainsing Music 的头像
Brainsing Music1 个月前

I watch the story last night 😂

Gamu Abednego 的头像
Gamu Abednego1 个月前

Guy you and garri yellow,

Chris Kole 的头像
Chris Kole1 个月前

Mighty man in battle 😂

Sensei 的头像
Sensei1 个月前

This guy don finish me😂😂😂😂

CHIBUEZE 的头像
CHIBUEZE1 个月前

Samson what’s happening 😂😂

Abisol Ecovolt Pioneer Group 的头像
Abisol Ecovolt Pioneer Group1 个月前

U nd dis garri yellow😂😂

Nonso Thelight 的头像
Nonso Thelight1 个月前

😂😂

TheQuietMind 的头像
TheQuietMind1 个月前

Fanta wan wreck the Delilah 🤣

相关视频