Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See people wey go protest ๐๐๐
142,204 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

This one nah campaign banner jhor

@Abideena002 Yea theyโre protesting Na APC people

@Abideena002 Why apc people go protest

@Abideena002

๐๐๐๐ any little opportunity for my country people to enjoy like this. Them don forget sorrow ๐๐๐

Omooo just forget this country matters cuz even people's wey dey rules us dey always sleep on duty, na only Bandits just dey active them no dey sleep na why them dey deliver steady

Are you trying to farm engagement or you don't know what a protest it?

Party in disguise

I keep telling people one thing you will never understand Nigeria, especially people who you believe that is suffering finish The reason why government take us for granted they know that we are not serious people. That is the reason why

No be protest now U no see campaign banners?

Don't start with spreading false news. They are doing campaign.

My problem with we Nigerians is we can't do anything without music plays.๐ฅ Una go announced a protest. And when we comes out una go turn am to party๐ girls go wear skin-tights con dey shake bum-bum ๐ na so the governments go just dey watch them through the daily TV show๐๐ญ๐ญ

abi people wey God de protect

@fwbams1

E sure me say all of the ladies there na agbo and ogogoro sellers

But this is political rally not protest ๐คฃ

Protest or campaign? No dey mislead people because of your cheap engagement or else the wrath will be on you.

Protest ke or dem dey campaign

APC protest?

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐น๐น๐น

Make dem enjoy small

He no go pass Ibadan people ๐

I'm sure they are @OfficialAPCNg supporters

How many bag of semo u na collect? Make sure it's something that will sustain u for four years ooo

Ewedu people irritate me a lot

@BaddestDarry Make dem no enjoy Abi ๐

๐คฃ๐คฃ

What do you expect

now you understand when US said Nigerians play too much๐๐คฃ๐

Shame

This one na protest for yaa eye?

N5k in the account so why won't she turn her yansh

This is a kind of hooked up protest

lol ๐ this

Haha
รhnliche Videos
Nothing wey person no go see on this Nons Miraj show ๐๐
TENIOLA
82,366 Aufrufe โข vor 9 Monaten
