Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See settings oo 😂😂😂

136,017 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

40 Kommentare

Profilbild von GOTHBOI
GOTHBOIvor 2 Tagen

I too like this group of content creators But wetin be that thing wey fuzzy talk 😂😂

Profilbild von KN0X ⚡️♠️
KN0X ⚡️♠️vor 2 Tagen

“She’s just my friend, I don’t see her in that light” Egbon better on the light and open your eyes 😂😂😂😂😂

Profilbild von Midas Dey 4 Everybody
Midas Dey 4 Everybodyvor 2 Tagen

I hate those dumbass greetings y'all use It's dry as hell and unreal

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 2 Tagen

This girl go reach everybody

Profilbild von 👅Huncho😉
👅Huncho😉vor 2 Tagen

This guy no funny atall

Profilbild von Kuzzykrane 🕷️
Kuzzykrane 🕷️vor 2 Tagen

To you.

Profilbild von 👅Huncho😉
👅Huncho😉vor 2 Tagen

Lolzz to who kwanu? Omo ur lines dry, learn from ur guy, it looks so unnatural and very dry. Dem no dey force joke.

Profilbild von Kuzzykrane 🕷️
Kuzzykrane 🕷️vor 2 Tagen

Noise 😂

Profilbild von 👅Huncho😉
👅Huncho😉vor 2 Tagen

Lolzz u wan copy Papper chase bro go invent ur own. Dry!!!

Profilbild von Bükky Lùïgï💵💰✦✦
Bükky Lùïgï💵💰✦✦vor 1 Tag

2 different people 😂😂💔

Profilbild von Kuzzykrane 🕷️
Kuzzykrane 🕷️vor 1 Tag

Nbl 😂

Profilbild von Aiqay
Aiqayvor 2 Tagen

Dem dey catch up with greece??🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 𝙵𝙰𝚂𝙷𝙸𝙾𝙽 𝙱𝙾𝚈 ✞✪
𝙵𝙰𝚂𝙷𝙸𝙾𝙽 𝙱𝙾𝚈 ✞✪vor 2 Tagen

You sef need to wise up. You go dey on that babe without spending shishi, just blend in with her talk

Profilbild von exceltimi0
exceltimi0vor 2 Tagen

Stray bullet still hit akure

Profilbild von Dista blown
Dista blownvor 2 Tagen

Ikorudu and akure bawo poor man pikin

Profilbild von Thisblackboy ✨🥷
Thisblackboy ✨🥷vor 1 Tag

But, how e take be mikido fault na!? 💔😂😂

Profilbild von AYo 👾
AYo 👾vor 2 Tagen

Mikido no tell me all this one o 😂😂

Profilbild von Chris Johnpaul
Chris Johnpaulvor 2 Tagen

lol na poor girl you want

Profilbild von Silent
Silentvor 2 Tagen

Private jet don okada?😂

Profilbild von logan
loganvor 1 Tag

😂

Profilbild von Samuel Imhanredon (Psalmy)
Samuel Imhanredon (Psalmy)vor 2 Tagen

God go help me kee u 😂😂😂😂

Profilbild von TOMARTIAL
TOMARTIALvor 2 Tagen

How I go meet up with Ukraine😂

Profilbild von JZ19
JZ19vor 2 Tagen

🤣🤣

Profilbild von Iceman
Icemanvor 2 Tagen

Ochacho daughter 😂

Profilbild von SAVICO
SAVICOvor 2 Tagen

Kuzzy🔥

Profilbild von the ticket boy
the ticket boyvor 2 Tagen

Make I go burial better pass wetin I just watch, if no be say na WiFi I connect watch am I for ask am for my data money back

Profilbild von CR7's Mentee
CR7's Menteevor 2 Tagen

Make una find me rich girl too

Profilbild von Rue ☄️
Rue ☄️vor 2 Tagen

This boy with mumu question na 5&6😂

Profilbild von Special _7
Special _7vor 1 Tag

😂😂😂

Profilbild von KB Asante
KB Asantevor 2 Tagen

God go help me kee u k3 😂

Profilbild von Clint Daniel
Clint Danielvor 2 Tagen

😂😂😂😂😂

Profilbild von EMMANUEL_THE_AUTHORITY
EMMANUEL_THE_AUTHORITYvor 1 Tag

See as miki set you up 🤣🤣💔

Profilbild von DERIVE STRENGTH 💫🗿
DERIVE STRENGTH 💫🗿vor 2 Tagen

Dis is too funny .! God go help me kii you 🤣🤣 bros don run

Profilbild von Edem Ekanem
Edem Ekanemvor 2 Tagen

I love that babe... Make person hook me up

Profilbild von Mano FxLife
Mano FxLifevor 2 Tagen

This guy on red jacket acted rubbish in this skit.

Profilbild von Emperor
Emperorvor 2 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von Ibrahim
Ibrahimvor 2 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von Saheed Alameen
Saheed Alameenvor 2 Tagen

I no fit laugh

Profilbild von Slatt
Slattvor 2 Tagen

Catch up with Santorini🤣

Profilbild von IDAN BURUKU ♨️🔥
IDAN BURUKU ♨️🔥vor 2 Tagen

😂😂😂

Ähnliche Videos