Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See settings oo 😂😂😂
Комментарии: 40

I too like this group of content creators But wetin be that thing wey fuzzy talk 😂😂

“She’s just my friend, I don’t see her in that light” Egbon better on the light and open your eyes 😂😂😂😂😂

I hate those dumbass greetings y'all use It's dry as hell and unreal

This girl go reach everybody

This guy no funny atall

To you.

Lolzz to who kwanu? Omo ur lines dry, learn from ur guy, it looks so unnatural and very dry. Dem no dey force joke.

Noise 😂

Lolzz u wan copy Papper chase bro go invent ur own. Dry!!!

2 different people 😂😂💔

Nbl 😂

Dem dey catch up with greece??🤣🤣🤣🤣🤣

You sef need to wise up. You go dey on that babe without spending shishi, just blend in with her talk

Stray bullet still hit akure

Ikorudu and akure bawo poor man pikin

But, how e take be mikido fault na!? 💔😂😂

Mikido no tell me all this one o 😂😂

lol na poor girl you want

Private jet don okada?😂

😂

God go help me kee u 😂😂😂😂

How I go meet up with Ukraine😂

🤣🤣

Ochacho daughter 😂

Kuzzy🔥

Make I go burial better pass wetin I just watch, if no be say na WiFi I connect watch am I for ask am for my data money back

Make una find me rich girl too

This boy with mumu question na 5&6😂

😂😂😂

God go help me kee u k3 😂

😂😂😂😂😂

See as miki set you up 🤣🤣💔

Dis is too funny .! God go help me kii you 🤣🤣 bros don run

I love that babe... Make person hook me up

This guy on red jacket acted rubbish in this skit.

🤣🤣🤣

😂😂😂😂

I no fit laugh

Catch up with Santorini🤣

😂😂😂
