ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See settings oo ๐๐๐
40 ๆก่ฏ่ฎบ

I too like this group of content creators But wetin be that thing wey fuzzy talk ๐๐

โSheโs just my friend, I donโt see her in that lightโ Egbon better on the light and open your eyes ๐๐๐๐๐

I hate those dumbass greetings y'all use It's dry as hell and unreal

This girl go reach everybody

This guy no funny atall

To you.

Lolzz to who kwanu? Omo ur lines dry, learn from ur guy, it looks so unnatural and very dry. Dem no dey force joke.

Noise ๐

Lolzz u wan copy Papper chase bro go invent ur own. Dry!!!

2 different people ๐๐๐

Nbl ๐

Dem dey catch up with greece??๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You sef need to wise up. You go dey on that babe without spending shishi, just blend in with her talk

Stray bullet still hit akure

Ikorudu and akure bawo poor man pikin

But, how e take be mikido fault na!? ๐๐๐

Mikido no tell me all this one o ๐๐

lol na poor girl you want

Private jet don okada?๐

๐

God go help me kee u ๐๐๐๐

How I go meet up with Ukraine๐

๐คฃ๐คฃ

Ochacho daughter ๐

Kuzzy๐ฅ

Make I go burial better pass wetin I just watch, if no be say na WiFi I connect watch am I for ask am for my data money back

Make una find me rich girl too

This boy with mumu question na 5&6๐

๐๐๐

God go help me kee u k3 ๐

๐๐๐๐๐

See as miki set you up ๐คฃ๐คฃ๐

Dis is too funny .! God go help me kii you ๐คฃ๐คฃ bros don run

I love that babe... Make person hook me up

This guy on red jacket acted rubbish in this skit.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

I no fit laugh

Catch up with Santorini๐คฃ

๐๐๐
