Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See wetin Cana dey demand 😂

88,247 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

45 Kommentare

Profilbild von Chiemeka
Chiemekavor 5 Monaten

Man this guy should start steaming, I go download whatever Plattform hin dey, just to watch his shenanigans

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

He’s a natural 😅

Profilbild von Chiemeka
Chiemekavor 5 Monaten

No debates!

Profilbild von MARIK🃏
MARIK🃏vor 5 Monaten

Cana Dey crave like pregnant woman

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

E just dey order 😂

Profilbild von sol
solvor 5 Monaten

You would think his completely clueless untill you mention one amount that pass his budget or try to inflate the price

Profilbild von Uyinme
Uyinmevor 5 Monaten

Chicken and plantain with stew na mad combo Wey the Cana demand oo 😂😂

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

E sabi better thing

Profilbild von Limitless
Limitlessvor 5 Monaten

Akpi suppose dey do skit

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

Abi streaming 😅

Profilbild von Big Engine
Big Enginevor 5 Monaten

The no forget part hit hard 😂🫵

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

You Dey relate 😂

Profilbild von PAPAI💙❤️
PAPAI💙❤️vor 5 Monaten

Person wey just eat finish😂😂

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

E no reach anywhere 😂

Profilbild von FIGO 💛
FIGO 💛vor 5 Monaten

Cana demands a lot

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

E demand pass babe 😂

Profilbild von FIGO 💛
FIGO 💛vor 5 Monaten

😂😂

Profilbild von SEYI
SEYIvor 5 Monaten

The no forget part too real.😂

Profilbild von Saint Chy☦︎🂓
Saint Chy☦︎🂓vor 5 Monaten

If I tell him to download twitch now to start stream he will start insult me 😭😂😂

Profilbild von OBA
OBAvor 5 Monaten

Nothing concern speed with ordering foods of 120k and above man is just living a good life nothing pass like that

Profilbild von Mr. Wosh 𓃵
Mr. Wosh 𓃵vor 5 Monaten

Eyes come be like Chinese own

Profilbild von The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️vor 5 Monaten

He go soon speak mandarin

Profilbild von WILL
WILLvor 5 Monaten

Even if fried chicken na 15k. Bring am come

Profilbild von 420Mil3s
420Mil3svor 5 Monaten

Omo when you keep money for Cana, no forget money for Chow 😂

Profilbild von stanex01
stanex01vor 5 Monaten

This caption 😂😂😂😂 Akpi na Goat of unplanned comedy

Profilbild von Daddyboy
Daddyboyvor 5 Monaten

The funniest Man in Nigeria

Profilbild von Nwoke_Nanka
Nwoke_Nankavor 5 Monaten

What else is life if you cannot live it at your own terms?

Profilbild von Ayomide 👿
Ayomide 👿vor 5 Monaten

Everything wey e chop for there no reach 25k 😂 Akpi no go kill person 😂

Profilbild von Realisrare❤️‍🩹
Realisrare❤️‍🩹vor 5 Monaten

Senior man just dey put pepper for body 😂

Profilbild von God_did
God_didvor 5 Monaten

Bro Cana go just Dey demand 🤦‍♂️🤦‍♂️ Cana go randomly make you Dey order chicken bucket family size from chicken republic 😅😅

Profilbild von Uche
Uchevor 5 Monaten

No Tomatoes, No Tomato

Profilbild von Gr33dy 🪖
Gr33dy 🪖vor 5 Monaten

I love it that’s one of the best things I order after Cana in a hotel 😂

Profilbild von Semper Fortis Creed's
Semper Fortis Creed'svor 5 Monaten

I like this guy

Profilbild von Kingz
Kingzvor 5 Monaten

Make he no forget oo

Profilbild von MPERI ℹ️ 💯
MPERI ℹ️ 💯vor 5 Monaten

Cana Dey order food through him 😂

Profilbild von It's Coded SAM 🥶
It's Coded SAM 🥶vor 5 Monaten

And him just chop finish 😂😂😂

Profilbild von AFC Forever 💯
AFC Forever 💯vor 5 Monaten

You fit tell them? Abeg no forget o 😂😂😂

Profilbild von 🐗🌴
🐗🌴vor 5 Monaten

“No forget oh” Very important notification

Profilbild von ONBIG
ONBIGvor 5 Monaten

no forget o! cana workings

Profilbild von Ricky Waters
Ricky Watersvor 5 Monaten

Naturally funny

Profilbild von DERA
DERAvor 5 Monaten

Biggest boyoyo

Profilbild von Wiz Eke
Wiz Ekevor 5 Monaten

lol 😂 he gives u vibes without forcing it

Profilbild von Praise 🇷🇴
Praise 🇷🇴vor 5 Monaten

God abeg

Profilbild von Jag man
Jag manvor 5 Monaten

Belle don tear 😂

Profilbild von Pharaoh
Pharaohvor 5 Monaten

Guy this man too funny I swear. I no know watin carry go do music 😂😂😂

Ähnliche Videos