Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See wetin Cana dey demand 😂

88,247 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 45

Фото профиля Chiemeka
Chiemeka5 месяцев назад

Man this guy should start steaming, I go download whatever Plattform hin dey, just to watch his shenanigans

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

He’s a natural 😅

Фото профиля Chiemeka
Chiemeka5 месяцев назад

No debates!

Фото профиля MARIK🃏
MARIK🃏5 месяцев назад

Cana Dey crave like pregnant woman

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

E just dey order 😂

Фото профиля sol
sol5 месяцев назад

You would think his completely clueless untill you mention one amount that pass his budget or try to inflate the price

Фото профиля Uyinme
Uyinme5 месяцев назад

Chicken and plantain with stew na mad combo Wey the Cana demand oo 😂😂

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

E sabi better thing

Фото профиля Limitless
Limitless5 месяцев назад

Akpi suppose dey do skit

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

Abi streaming 😅

Фото профиля Big Engine
Big Engine5 месяцев назад

The no forget part hit hard 😂🫵

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

You Dey relate 😂

Фото профиля PAPAI💙❤️
PAPAI💙❤️5 месяцев назад

Person wey just eat finish😂😂

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

E no reach anywhere 😂

Фото профиля FIGO 💛
FIGO 💛5 месяцев назад

Cana demands a lot

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

E demand pass babe 😂

Фото профиля FIGO 💛
FIGO 💛5 месяцев назад

😂😂

Фото профиля SEYI
SEYI5 месяцев назад

The no forget part too real.😂

Фото профиля Saint Chy☦︎🂓
Saint Chy☦︎🂓5 месяцев назад

If I tell him to download twitch now to start stream he will start insult me 😭😂😂

Фото профиля OBA
OBA5 месяцев назад

Nothing concern speed with ordering foods of 120k and above man is just living a good life nothing pass like that

Фото профиля Mr. Wosh 𓃵
Mr. Wosh 𓃵5 месяцев назад

Eyes come be like Chinese own

Фото профиля The Big Bird🦅⚽️
The Big Bird🦅⚽️5 месяцев назад

He go soon speak mandarin

Фото профиля WILL
WILL5 месяцев назад

Even if fried chicken na 15k. Bring am come

Фото профиля 420Mil3s
420Mil3s5 месяцев назад

Omo when you keep money for Cana, no forget money for Chow 😂

Фото профиля stanex01
stanex015 месяцев назад

This caption 😂😂😂😂 Akpi na Goat of unplanned comedy

Фото профиля Daddyboy
Daddyboy5 месяцев назад

The funniest Man in Nigeria

Фото профиля Nwoke_Nanka
Nwoke_Nanka5 месяцев назад

What else is life if you cannot live it at your own terms?

Фото профиля Ayomide 👿
Ayomide 👿5 месяцев назад

Everything wey e chop for there no reach 25k 😂 Akpi no go kill person 😂

Фото профиля Realisrare❤️‍🩹
Realisrare❤️‍🩹5 месяцев назад

Senior man just dey put pepper for body 😂

Фото профиля God_did
God_did5 месяцев назад

Bro Cana go just Dey demand 🤦‍♂️🤦‍♂️ Cana go randomly make you Dey order chicken bucket family size from chicken republic 😅😅

Фото профиля Uche
Uche5 месяцев назад

No Tomatoes, No Tomato

Фото профиля Gr33dy 🪖
Gr33dy 🪖5 месяцев назад

I love it that’s one of the best things I order after Cana in a hotel 😂

Фото профиля Semper Fortis Creed's
Semper Fortis Creed's5 месяцев назад

I like this guy

Фото профиля Kingz
Kingz5 месяцев назад

Make he no forget oo

Фото профиля MPERI ℹ️ 💯
MPERI ℹ️ 💯5 месяцев назад

Cana Dey order food through him 😂

Фото профиля It's Coded SAM 🥶
It's Coded SAM 🥶5 месяцев назад

And him just chop finish 😂😂😂

Фото профиля AFC Forever 💯
AFC Forever 💯5 месяцев назад

You fit tell them? Abeg no forget o 😂😂😂

Фото профиля 🐗🌴
🐗🌴5 месяцев назад

“No forget oh” Very important notification

Фото профиля ONBIG
ONBIG5 месяцев назад

no forget o! cana workings

Фото профиля Ricky Waters
Ricky Waters5 месяцев назад

Naturally funny

Фото профиля DERA
DERA5 месяцев назад

Biggest boyoyo

Фото профиля Wiz Eke
Wiz Eke5 месяцев назад

lol 😂 he gives u vibes without forcing it

Фото профиля Praise 🇷🇴
Praise 🇷🇴5 месяцев назад

God abeg

Фото профиля Jag man
Jag man5 месяцев назад

Belle don tear 😂

Фото профиля Pharaoh
Pharaoh5 месяцев назад

Guy this man too funny I swear. I no know watin carry go do music 😂😂😂

Похожие видео