Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

See wetin Cana dey demand 😂

88,247 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

45 Yorum

Chiemeka profil fotoğrafı
Chiemeka5 ay önce

Man this guy should start steaming, I go download whatever Plattform hin dey, just to watch his shenanigans

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

He’s a natural 😅

Chiemeka profil fotoğrafı
Chiemeka5 ay önce

No debates!

MARIK🃏 profil fotoğrafı
MARIK🃏5 ay önce

Cana Dey crave like pregnant woman

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

E just dey order 😂

sol profil fotoğrafı
sol5 ay önce

You would think his completely clueless untill you mention one amount that pass his budget or try to inflate the price

Uyinme profil fotoğrafı
Uyinme5 ay önce

Chicken and plantain with stew na mad combo Wey the Cana demand oo 😂😂

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

E sabi better thing

Limitless profil fotoğrafı
Limitless5 ay önce

Akpi suppose dey do skit

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

Abi streaming 😅

Big Engine profil fotoğrafı
Big Engine5 ay önce

The no forget part hit hard 😂🫵

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

You Dey relate 😂

PAPAI💙❤️ profil fotoğrafı
PAPAI💙❤️5 ay önce

Person wey just eat finish😂😂

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

E no reach anywhere 😂

FIGO 💛 profil fotoğrafı
FIGO 💛5 ay önce

Cana demands a lot

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

E demand pass babe 😂

FIGO 💛 profil fotoğrafı
FIGO 💛5 ay önce

😂😂

SEYI profil fotoğrafı
SEYI5 ay önce

The no forget part too real.😂

Saint Chy☦︎🂓 profil fotoğrafı
Saint Chy☦︎🂓5 ay önce

If I tell him to download twitch now to start stream he will start insult me 😭😂😂

OBA profil fotoğrafı
OBA5 ay önce

Nothing concern speed with ordering foods of 120k and above man is just living a good life nothing pass like that

Mr. Wosh 𓃵 profil fotoğrafı
Mr. Wosh 𓃵5 ay önce

Eyes come be like Chinese own

The Big Bird🦅⚽️ profil fotoğrafı
The Big Bird🦅⚽️5 ay önce

He go soon speak mandarin

WILL profil fotoğrafı
WILL5 ay önce

Even if fried chicken na 15k. Bring am come

420Mil3s profil fotoğrafı
420Mil3s5 ay önce

Omo when you keep money for Cana, no forget money for Chow 😂

stanex01 profil fotoğrafı
stanex015 ay önce

This caption 😂😂😂😂 Akpi na Goat of unplanned comedy

Daddyboy profil fotoğrafı
Daddyboy5 ay önce

The funniest Man in Nigeria

Nwoke_Nanka profil fotoğrafı
Nwoke_Nanka5 ay önce

What else is life if you cannot live it at your own terms?

Ayomide 👿 profil fotoğrafı
Ayomide 👿5 ay önce

Everything wey e chop for there no reach 25k 😂 Akpi no go kill person 😂

Realisrare❤️‍🩹 profil fotoğrafı
Realisrare❤️‍🩹5 ay önce

Senior man just dey put pepper for body 😂

God_did profil fotoğrafı
God_did5 ay önce

Bro Cana go just Dey demand 🤦‍♂️🤦‍♂️ Cana go randomly make you Dey order chicken bucket family size from chicken republic 😅😅

Uche profil fotoğrafı
Uche5 ay önce

No Tomatoes, No Tomato

Gr33dy 🪖 profil fotoğrafı
Gr33dy 🪖5 ay önce

I love it that’s one of the best things I order after Cana in a hotel 😂

Semper Fortis Creed's profil fotoğrafı
Semper Fortis Creed's5 ay önce

I like this guy

Kingz profil fotoğrafı
Kingz5 ay önce

Make he no forget oo

MPERI ℹ️ 💯 profil fotoğrafı
MPERI ℹ️ 💯5 ay önce

Cana Dey order food through him 😂

It's Coded SAM 🥶 profil fotoğrafı
It's Coded SAM 🥶5 ay önce

And him just chop finish 😂😂😂

AFC Forever 💯 profil fotoğrafı
AFC Forever 💯5 ay önce

You fit tell them? Abeg no forget o 😂😂😂

🐗🌴 profil fotoğrafı
🐗🌴5 ay önce

“No forget oh” Very important notification

ONBIG profil fotoğrafı
ONBIG5 ay önce

no forget o! cana workings

Ricky Waters profil fotoğrafı
Ricky Waters5 ay önce

Naturally funny

DERA profil fotoğrafı
DERA5 ay önce

Biggest boyoyo

Wiz Eke profil fotoğrafı
Wiz Eke5 ay önce

lol 😂 he gives u vibes without forcing it

Praise 🇷🇴 profil fotoğrafı
Praise 🇷🇴5 ay önce

God abeg

Jag man profil fotoğrafı
Jag man5 ay önce

Belle don tear 😂

Pharaoh profil fotoğrafı
Pharaoh5 ay önce

Guy this man too funny I swear. I no know watin carry go do music 😂😂😂

Benzer Videolar