Loading video...
Video Failed to Load
🚨SHALLIPOPI, WIZKID 🦅 “LIKE THAT” — INCOMING!! Hows it sounding ??
449,883 views • 10 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

See as Wizkid enter 😂 Oh my God this man no wan let oops rest

wizkid is on a roll 😭😭 if you no get verse this year from wizkid nothing for you again eje

Just de watch davido go feature shallipopi😂😂

What on earth is this instrumentals man 😭😭😭😭❤️

There joor i go too stream ham the collaboration wey have been wait for since 🤲😂❤️❤️🦅🦅🦅

The way wizkid go ghost everyone next year omo

Everybody wan taste that no.1 before year finish

WIZkid abeg nau. I never chop the last one finish 😭

Beat is going 🔥

Bingos and outsiders oya begin cry 😂💔

Gbedu 🔥

BigWiz ti pami 🔥🔥

See as baba enterr!!…😭❤️

😂😂 never beating the allegation

@Boinescafe Wiz dey for u

Osakpolor and burna never drink water keep cup o, big wiz wan make dem cry again 😂

Wizkid again? Omo this year na bad year for opps 😭😂😂

2025 the year @wizkidayo said fuck it!!

Na everybody Wizkid just Dey give verse mtcheew and u Dey call urself big artist

Big wiz easy with Davido and burna he don do dem don learn their lesson already 😭😂💔

What happened to the wizkid that was not accessible?☹️

So, Shalli wanted to hide this feature from the album list before 😂.. e be like say he never ready, na the real PR, now you have our attention, the fans are anticipating and the opps are alerted, na so e suppose be

Everybody won milk wizzy finish ☹️

@davido try beg for verse oh Wizkid go soon reset

The real December gbedu Nobi that rubbish wey Davido and Dj Iku dropped

@sonders_444 horrible 💔

I was just saying the production is expensive so na BIG WIZ dey dere..beat too hard🔥🔥🔥♥️

❤️🦅

We can all agree that Wizkid has been too generous with verses this year. Dont complain if man is scarce from next year oooo

Make una no finish wizkid verses oo. I go still ft am 🐐

Nigerian-American Dj @ECoolOfficial has released yet another banger 🔥 titled #GALORIZZY, alongside the 5x Grammy nominee; the King of Afrobeat @davido, featuring the likes of sensational @mavoswago ,@morravey... check it out on all streaming platforms

Me patiently waiting 4 wizkid verse 🔥

I dey imagine how Wiz go enter the music, I trust my king.

Proper gbedu I talk am nau❤️😂

Okayyyyyyyyy
