Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨SKALES NEW SNIPPET Hows it Sounding ??

164,424 Aufrufe • vor 18 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Dave💨
Dave💨vor 18 Tagen

This egbon sha dey sing song wey only yamal fit dance to

Profilbild von Ebuka💜
Ebuka💜vor 18 Tagen

See who say Na him write Superstar album for Big WIZ 🤣🤣 if say Nigeria Na Zimbabwe or Malawi Skales supposed they jail.

Profilbild von OLashile fujiana🦀🦍🦅
OLashile fujiana🦀🦍🦅vor 18 Tagen

@dreal_lastborn All these snippets make una no try drop am sha Swaggu is coming

Profilbild von MARTIAL
MARTIALvor 18 Tagen

You no sing for lamine again

Profilbild von MITCH VIBEZ🪽
MITCH VIBEZ🪽vor 18 Tagen

Na Friday way rema wan drop e wan drop ?

Profilbild von Skate Jeezus
Skate Jeezusvor 18 Tagen

Can’t lie , watch this song grow on people. You will all dance to this song

Profilbild von Uzual Zuzpekt 👣
Uzual Zuzpekt 👣vor 18 Tagen

Another afro-tr@sh fl0p... sn@kes is already in his No-Hit Era... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von I fhink it's kelsey
I fhink it's kelseyvor 18 Tagen

This yamal personal DJ come chop 5ive❤️😂

Profilbild von vip_utd🔴👹
vip_utd🔴👹vor 18 Tagen

This one na Afro Lamine yamal

Profilbild von Olawale Farouk(OT'S)
Olawale Farouk(OT'S)vor 18 Tagen

Omo We Don Comot 2016 Na What's All This F**k😔💔

Profilbild von Tiano
Tianovor 17 Tagen

Guy we are tired of this your Afro Yamal

Profilbild von IZAMBA DAILY
IZAMBA DAILYvor 17 Tagen

Hin con package like say he won please Spain 🇪🇸 TikTok. make Lamine Yamal see hin new song make hin lose guard dash the werey something. That kind glory he wan see

Profilbild von Jhyzzy
Jhyzzyvor 18 Tagen

See Weting this mumu dey sing for 2026 🤮 Anyway hustle nah hustle 😏😏😏😁

Profilbild von Master of Delta FC
Master of Delta FCvor 18 Tagen

See who God give 2 chance 🤦💔

Profilbild von A.G.U
A.G.Uvor 17 Tagen

Omo this guy and different pattern ehhhh. @youngskales you're a different breed tbvh.

Profilbild von feranmi Godwin Ojo📈
feranmi Godwin Ojo📈vor 18 Tagen

Skales is always sounding like an upcoming artist, the only song he sounded really good to me was in Emergency that he was featured in ..

Profilbild von stonedboi
stonedboivor 18 Tagen

The into fit no make sense make the rest of the song dope Sha 😂

Profilbild von ReelTalk
ReelTalkvor 18 Tagen

💩

Profilbild von LOVE CRYPTO
LOVE CRYPTOvor 18 Tagen

This song is for yamal to dance to 💯. Dope to be fair

Profilbild von 🥈💧Big JÔSĦ
🥈💧Big JÔSĦvor 18 Tagen

See wetin Egbon de sing for 2026 my God 💔💔😭

Profilbild von Nu El 🦉
Nu El 🦉vor 18 Tagen

53 mins 6.3k views Na wa

Profilbild von Kingsley Ugochukwu
Kingsley Ugochukwuvor 17 Tagen

he don forget us for naija

Profilbild von Twelvethirty 🤟🏻🔋
Twelvethirty 🤟🏻🔋vor 18 Tagen

What is this?

Profilbild von 1Black keed☻
1Black keed☻vor 18 Tagen

Skales still de sing??

Profilbild von Sir Spades
Sir Spadesvor 18 Tagen

We're not the target audience again

Profilbild von CRUELWORLD
CRUELWORLDvor 17 Tagen

Dem need beat this guy

Profilbild von Youngfx22
Youngfx22vor 18 Tagen

He should retire already

Profilbild von Kelviné 🐐
Kelviné 🐐vor 17 Tagen

E que fe type beat 😏😎

Profilbild von HB🫶🏿
HB🫶🏿vor 18 Tagen

Make I know if my mama de whine me or not.. this one enter or enter no enter ?

Profilbild von Daniel Kingsley. Uz 🇳🇬🇷🇼
Daniel Kingsley. Uz 🇳🇬🇷🇼vor 17 Tagen

I’m not convinced by this, you need to work harder to convince us to listen this type of gibberish

Profilbild von Dee-Mac
Dee-Macvor 17 Tagen

Lucozade ambassador

Ähnliche Videos