Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨SKALES NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
164,424 görüntüleme • 18 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

This egbon sha dey sing song wey only yamal fit dance to

See who say Na him write Superstar album for Big WIZ 🤣🤣 if say Nigeria Na Zimbabwe or Malawi Skales supposed they jail.

@dreal_lastborn All these snippets make una no try drop am sha Swaggu is coming

You no sing for lamine again

Na Friday way rema wan drop e wan drop ?

Can’t lie , watch this song grow on people. You will all dance to this song

Another afro-tr@sh fl0p... sn@kes is already in his No-Hit Era... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

This yamal personal DJ come chop 5ive❤️😂

This one na Afro Lamine yamal

Omo We Don Comot 2016 Na What's All This F**k😔💔

Guy we are tired of this your Afro Yamal

Hin con package like say he won please Spain 🇪🇸 TikTok. make Lamine Yamal see hin new song make hin lose guard dash the werey something. That kind glory he wan see

See Weting this mumu dey sing for 2026 🤮 Anyway hustle nah hustle 😏😏😏😁

See who God give 2 chance 🤦💔

Omo this guy and different pattern ehhhh. @youngskales you're a different breed tbvh.

Skales is always sounding like an upcoming artist, the only song he sounded really good to me was in Emergency that he was featured in ..

The into fit no make sense make the rest of the song dope Sha 😂

💩

This song is for yamal to dance to 💯. Dope to be fair

See wetin Egbon de sing for 2026 my God 💔💔😭

53 mins 6.3k views Na wa

he don forget us for naija

What is this?

Skales still de sing??

We're not the target audience again

Dem need beat this guy

He should retire already

E que fe type beat 😏😎

Make I know if my mama de whine me or not.. this one enter or enter no enter ?

I’m not convinced by this, you need to work harder to convince us to listen this type of gibberish

Lucozade ambassador





