Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Thief we get steps ๐
55,111 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

You want to go and steal, At least wear better Boxers.. them don pull your trouser now. Boxer be like Wrapper

lol ๐ their eye dey see shege banza dis period o

That man in yellow nah alora man... E deh vex slap wetin no good

Step Dey cry

people no dey here word

Omo๐ญ๐๐๐

Them de dance wetin no good ๐

No theif diz period o, weather no too good oo

Dem give them Jbl

I go lie for you. ๐๐๐๐๐๐

That man on yellow just dey wakal him own jeje oh๐

That man on yellow sleeveless di very mean ๐๐

If you know say you no sabi better dance step, make you no thief o๐คฃ๐๐คฃ

@xviddownload download this

I like this pattern wey dem dey use handle thiefs this days ๐ ๐คฃ๐e get one wey dem soak garri in koko oni-irin e wan die๐คฃ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nah market place be dis nah ๐

I come dey pity them ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐ you gona dance well

๐ ๐ ๐ ๐ ๐ Energy drink for more strength to receive beating plus spraying them papers (in place of money) ๐ ๐ Naija, in fact Africa is a special place. (minus those 2 useless countries)

Omo why u go enter this kind market go thief omo some boys no dey use their head oo. Abi na suicide mission

Wรณn ti jalรจ รฒsร ๐

That man in Yellow is me ๐

Una know the kind jungle wey Una dey Una go still go steal Omo nawa o

Omo, steps dey cry. Don't thief o, your body go tell you

Thieves and big preek na 5&6

Joke apart ๐,these guys sabi dance pass me o ๐

Illegal steps

Them go theif inside market?
รhnliche Videos
Sensitive content
Who thief all my baby money wey she thief?๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐ญ๐ญ๐๐๐
Adedoyin๐ฅ๐งโโ๏ธ
139,240 Aufrufe โข vor 20 Tagen
