Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Thief we get steps 😂

55,111 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 28

Фото профиля Jimohtour
Jimohtour3 месяцев назад

You want to go and steal, At least wear better Boxers.. them don pull your trouser now. Boxer be like Wrapper

Фото профиля The Precious David ✨
The Precious David ✨3 месяцев назад

lol 😂 their eye dey see shege banza dis period o

Фото профиля Sharpy
Sharpy3 месяцев назад

That man in yellow nah alora man... E deh vex slap wetin no good

Фото профиля .
.3 месяцев назад

Step Dey cry

Фото профиля gbode interiors
gbode interiors3 месяцев назад

people no dey here word

Фото профиля LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴
LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴3 месяцев назад

Omo😭😂😂😂

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Them de dance wetin no good 😂

Фото профиля VERSATILE
VERSATILE3 месяцев назад

No theif diz period o, weather no too good oo

Фото профиля Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️3 месяцев назад

Dem give them Jbl

Фото профиля sodiq
sodiq3 месяцев назад

I go lie for you. 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля NAStee
NAStee3 месяцев назад

That man on yellow just dey wakal him own jeje oh😂

Фото профиля Montego DEMETRIUS
Montego DEMETRIUS3 месяцев назад

That man on yellow sleeveless di very mean 😂😂

Фото профиля BasedOnBELIEVE✊
BasedOnBELIEVE✊3 месяцев назад

If you know say you no sabi better dance step, make you no thief o🤣😂🤣

Фото профиля ENGR. URCHE 🌏
ENGR. URCHE 🌏3 месяцев назад

@xviddownload download this

Фото профиля COLLINS
COLLINS3 месяцев назад

I like this pattern wey dem dey use handle thiefs this days 😅🤣😂e get one wey dem soak garri in koko oni-irin e wan die🤣😂💔🤣🤣🤣

Фото профиля james freer ♎️
james freer ♎️3 месяцев назад

Nah market place be dis nah 😂

Фото профиля Olafemi
Olafemi3 месяцев назад

I come dey pity them 😂😂

Фото профиля Uchenu Jerome
Uchenu Jerome3 месяцев назад

🤣🤣😂 you gona dance well

Фото профиля Omenma Hotels
Omenma Hotels3 месяцев назад

😁 😁 😁 😁 😁 Energy drink for more strength to receive beating plus spraying them papers (in place of money) 😅😅 Naija, in fact Africa is a special place. (minus those 2 useless countries)

Фото профиля papi
papi3 месяцев назад

Omo why u go enter this kind market go thief omo some boys no dey use their head oo. Abi na suicide mission

Фото профиля Prince Salaam Adewale
Prince Salaam Adewale3 месяцев назад

Wón ti jalè òsà 😂

Фото профиля HUNGRY LION 🦁
HUNGRY LION 🦁3 месяцев назад

That man in Yellow is me 😂

Фото профиля James
James3 месяцев назад

Una know the kind jungle wey Una dey Una go still go steal Omo nawa o

Фото профиля Adeniyi .O . A 🇳🇬
Adeniyi .O . A 🇳🇬3 месяцев назад

Omo, steps dey cry. Don't thief o, your body go tell you

Фото профиля Gary
Gary3 месяцев назад

Thieves and big preek na 5&6

Фото профиля A little shady 😎
A little shady 😎3 месяцев назад

Joke apart 😂,these guys sabi dance pass me o 😏

Фото профиля After Review, Westham's No 19 committed a foul
After Review, Westham's No 19 committed a foul3 месяцев назад

Illegal steps

Фото профиля Odogwu praise
Odogwu praise3 месяцев назад

Them go theif inside market?

Похожие видео