正在加载视频...

视频加载失败

Thief we get steps 😂

55,111 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

28 条评论

Jimohtour 的头像
Jimohtour3 个月前

You want to go and steal, At least wear better Boxers.. them don pull your trouser now. Boxer be like Wrapper

The Precious David ✨ 的头像
The Precious David ✨3 个月前

lol 😂 their eye dey see shege banza dis period o

Sharpy 的头像
Sharpy3 个月前

That man in yellow nah alora man... E deh vex slap wetin no good

. 的头像
.3 个月前

Step Dey cry

gbode interiors 的头像
gbode interiors3 个月前

people no dey here word

LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴 的头像
LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴3 个月前

Omo😭😂😂😂

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Them de dance wetin no good 😂

VERSATILE 的头像
VERSATILE3 个月前

No theif diz period o, weather no too good oo

Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ 的头像
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️3 个月前

Dem give them Jbl

sodiq 的头像
sodiq3 个月前

I go lie for you. 😂😂😂😂😂😂

NAStee 的头像
NAStee3 个月前

That man on yellow just dey wakal him own jeje oh😂

Montego DEMETRIUS 的头像
Montego DEMETRIUS3 个月前

That man on yellow sleeveless di very mean 😂😂

BasedOnBELIEVE✊ 的头像
BasedOnBELIEVE✊3 个月前

If you know say you no sabi better dance step, make you no thief o🤣😂🤣

ENGR. URCHE 🌏 的头像
ENGR. URCHE 🌏3 个月前

@xviddownload download this

COLLINS 的头像
COLLINS3 个月前

I like this pattern wey dem dey use handle thiefs this days 😅🤣😂e get one wey dem soak garri in koko oni-irin e wan die🤣😂💔🤣🤣🤣

james freer ♎️ 的头像
james freer ♎️3 个月前

Nah market place be dis nah 😂

Olafemi 的头像
Olafemi3 个月前

I come dey pity them 😂😂

Uchenu Jerome 的头像
Uchenu Jerome3 个月前

🤣🤣😂 you gona dance well

Omenma Hotels 的头像
Omenma Hotels3 个月前

😁 😁 😁 😁 😁 Energy drink for more strength to receive beating plus spraying them papers (in place of money) 😅😅 Naija, in fact Africa is a special place. (minus those 2 useless countries)

papi 的头像
papi3 个月前

Omo why u go enter this kind market go thief omo some boys no dey use their head oo. Abi na suicide mission

Prince Salaam Adewale 的头像
Prince Salaam Adewale3 个月前

Wón ti jalè òsà 😂

HUNGRY LION 🦁 的头像
HUNGRY LION 🦁3 个月前

That man in Yellow is me 😂

James 的头像
James3 个月前

Una know the kind jungle wey Una dey Una go still go steal Omo nawa o

Adeniyi .O . A 🇳🇬 的头像
Adeniyi .O . A 🇳🇬3 个月前

Omo, steps dey cry. Don't thief o, your body go tell you

Gary 的头像
Gary3 个月前

Thieves and big preek na 5&6

A little shady 😎 的头像
A little shady 😎3 个月前

Joke apart 😂,these guys sabi dance pass me o 😏

After Review, Westham's No 19 committed a foul 的头像
After Review, Westham's No 19 committed a foul3 个月前

Illegal steps

Odogwu praise 的头像
Odogwu praise3 个月前

Them go theif inside market?

相关视频