Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
😂😂this girl again
17,700 просмотров • 28 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 52

Okpes baby wetin you dey find here from tiktok

I dey everywhere 😂💔

This girl again 🙄

I tire o 😂💔

Nah.....this lady nor really 🤣.. no pity for bread

😂💔

This girl useless 😂😂

Like Man U fans Abi 😂💔

🤣🤣🤣

She dy break bread

😂😂

Walaaa woman

This girl fit don dey mad lowkey 😂😂😂❤️

Nah Watin me self reason 😂💔

Werey 😂😂

Na bandit behavior be this.

😂😂💔

😂

😂😂😂

Your neighbor go dey enjoy different episode

I swear😂💔

If u dy act film na witch side go fit u

😂😂abeg eee

do more

Ur beans dey sweet??

Nah me b d best cook

How I wan take know say nah u be the best cook naah 🤷🏻♂️ Oya come cook for me make I taste ham

E no Dey shake 😂😂

U no see am nah

We need to arrest this girl 🤣🤣🤣🤣🤣

No nah 😂💔

😂😂

this girl e be like say u dey kush cus how u go chop all

😂💔

Small yansh dey shake

U see am Abi 😂💔

tf?

This Girl don mad before 🤣

I first talk am 😂💔

🤣🤣🤣🤣

Eday shake

Okay. E no easy

Yes o

😹😭🤲

🤣🤣😂😂😂🤣🤣

You use bottle water ? Hot girl

Clock it 😂💔

But wetin dey worry you?

A very chaotic vlog

And na all these fine fine girls full tiktok dey misbehave these days omo 😅😂 una no get boyfriend?

D7 citizen.🤣

We live with vampires on this earth 😭😭
