Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy don go do another Koto aye content Omoh 😭😭😂 🦅
530,191 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Na the original video be this 😂😂

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

I love Yoruba movies like this not the one they’ll be sleeping with each other 🤭

Not funny He’s playing with fire 🔥 Ajileye himself regretted making that movie

This is content. Trinity Dey try, remain make him leave 30BG

When my papa buy VCD in 2002. Na this movie we first watch on am. Part one was in VHS.. Good old days men 😄

You don burn abi you never burn Omo werey😄😄

This guy no dey fear oooo

Broooo this movie dey traumatize us then. Fuckkkkk

Omo this guy sha dey guard himself

He is working hard...
Ähnliche Videos
Sensitive content
This wig girl don finally carry her wig go meet IG content creator Mariam Oyakhilome…. Omoh, dem go too milk this girl😭💔
Oyindamola🙄
314,011 Aufrufe • vor 9 Tagen
Sensitive content
Omoh, wetin Verydarkman go cause for this country enh! GehGeh don come for Nons Miraj😭😭
TENIOLA
396,067 Aufrufe • vor 1 Jahr
