Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This guy sabi narrate story eeh😂
195,433 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

The best reporter ever😂

I just dey pray make the story no end 🤣🤣🤣

Werey😂

The guy na gossip mill 😂

Aswear😂

Street credibility de cry.... one of the best reporters 😆😆😆

Aswear😂

Omor see storyteller gawd 😂😭

The guy good no cap😂

I'm telling you

I don’t like his face 🤣🤣🤣

Why na?😂

Im repeating what he said Like how people shoot people for any reason over there🤣

😂😂😂😂😂 story sweet

Ajeh😂

He get Naija music catalogue for head I swear 🤣🤣

Na sharp self defense ooo… after warning shot? Dey play

If you want somebody's crase make you chop somebody's space 😭🤣

Original story teller The thing just dey sweet me dey go with the song he dey through in between Na original amebo 🤣🤣🤣🤣

I go like be this guy friend for update. Proper amebo😂🤣

Best online story teller award suppose Dey @AMVCA

See the way the story sweet. Time don go, i dey wait for part 2. Nice one

I sabi this werey e too mumu for movie con still mumu for real life 😭🤣 too sabi

Make una go bury una family member 🤣🤣

She wasn’t charged btw 🤣

I just love this guy mad

I can picture the entire story...

This guy Dey talk oo E be like say make the story no finish 😂😂

CNN suppose carry you for Pidgin Reporter.

Looks like that Okey Bakassi's boy in Flatmates

Na wetin we dey call OC be this 😂

This guy is 🐐 He’s funny as fvck

Make them no legalized cold for naija o na like 5 people go remain

So himself don japa

😂😂😂 E just funny; the story.

His narration will keep you glued to the chair😀😃 🪑.

Omo see gist 👍👍👍

What’s his page abeg 😂😂😂😂😂

@IamMCPashun

This funny guy is a cast in flatmate series right, or am I mistaken?

Kala is only meant to be for Kalashinov which is AK47

Abeg give the guy in flower 😔😆

Na my client that girl kill 😭
