Loading video...
Video Failed to Load
This one go soon divide the ship. Which one be “transfer, transfer” again?
47,477 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

NC don they lack content And he need that monthly engagement Money. Anyway I appreciate how you run ur page. At first majority of these cultist hated you. I can vouch for now na minority hate you

🤣🤣🤣 werey say e be senior emeretus , who won give this kind mad man ship, dem go soon check am he go know say Vikings no be for content.

Police wanted police rejected 😂💔😂

After all this capping one small boy for corner go shout die it there who goes you 😂😂.

I hear bush name I burst 😂🤣🤣 Abokis too don dey run content

Going multichain: which is the best chain to start?

Una don dey too use viki orientation play starting with sabinus. If they never use one, set example” the rest no go learn.

No be that aboki bagger wey you post few days ago be this?

As expected nah.

😂 Chai Rugged Aboki upon the Ship 🚢

Haha 😆


