Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This one go soon divide the ship. Which one be “transfer, transfer” again?

47,477 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Merrymen
Merrymenvor 1 Jahr

NC don they lack content And he need that monthly engagement Money. Anyway I appreciate how you run ur page. At first majority of these cultist hated you. I can vouch for now na minority hate you

Profilbild von EL VINCHI OF CAPITOL
EL VINCHI OF CAPITOLvor 1 Jahr

🤣🤣🤣 werey say e be senior emeretus , who won give this kind mad man ship, dem go soon check am he go know say Vikings no be for content.

Profilbild von Tz Smilestar
Tz Smilestarvor 1 Jahr

Police wanted police rejected 😂💔😂

Profilbild von Samson Josiah
Samson Josiahvor 1 Jahr

After all this capping one small boy for corner go shout die it there who goes you 😂😂.

Profilbild von Nostradamus⚓
Nostradamus⚓vor 1 Jahr

I hear bush name I burst 😂🤣🤣 Abokis too don dey run content

Profilbild von HUDI
HUDIvor 2 Jahren

Going multichain: which is the best chain to start?

Profilbild von IKB
IKBvor 1 Jahr

Una don dey too use viki orientation play starting with sabinus. If they never use one, set example” the rest no go learn.

Profilbild von Ogini Son
Ogini Sonvor 1 Jahr

No be that aboki bagger wey you post few days ago be this?

Profilbild von KAABS
KAABSvor 1 Jahr

As expected nah.

Profilbild von Cassy Dior💛🤍💛
Cassy Dior💛🤍💛vor 1 Jahr

😂 Chai Rugged Aboki upon the Ship 🚢

Profilbild von IZZY ♻️🥷®️
IZZY ♻️🥷®️vor 1 Jahr

Haha 😆

Ähnliche Videos