Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one go soon divide the ship. Which one be “transfer, transfer” again?

47,477 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Merrymen
Merrymen1 год назад

NC don they lack content And he need that monthly engagement Money. Anyway I appreciate how you run ur page. At first majority of these cultist hated you. I can vouch for now na minority hate you

Фото профиля EL VINCHI OF CAPITOL
EL VINCHI OF CAPITOL1 год назад

🤣🤣🤣 werey say e be senior emeretus , who won give this kind mad man ship, dem go soon check am he go know say Vikings no be for content.

Фото профиля Tz Smilestar
Tz Smilestar1 год назад

Police wanted police rejected 😂💔😂

Фото профиля Samson Josiah
Samson Josiah1 год назад

After all this capping one small boy for corner go shout die it there who goes you 😂😂.

Фото профиля Nostradamus⚓
Nostradamus⚓1 год назад

I hear bush name I burst 😂🤣🤣 Abokis too don dey run content

Фото профиля HUDI
HUDI2 лет назад

Going multichain: which is the best chain to start?

Фото профиля IKB
IKB1 год назад

Una don dey too use viki orientation play starting with sabinus. If they never use one, set example” the rest no go learn.

Фото профиля Ogini Son
Ogini Son1 год назад

No be that aboki bagger wey you post few days ago be this?

Фото профиля KAABS
KAABS1 год назад

As expected nah.

Фото профиля Cassy Dior💛🤍💛
Cassy Dior💛🤍💛1 год назад

😂 Chai Rugged Aboki upon the Ship 🚢

Фото профиля IZZY ♻️🥷®️
IZZY ♻️🥷®️1 год назад

Haha 😆

Похожие видео