正在加载视频...
视频加载失败
Una sure say...
10 条评论

Mary Mbah1 年前
She has definitely been here before 😭😂

Yxm!1 年前
Our ancestors are returning as post covid babies, see as she dey hand eba and ogbono fgs

Ife𓃵1 年前
Nothing wey you wan tell me she's a reincarnation of someone in their family

ERIC 🦅💜1 年前
This one don come life 3 times before cos wtf? 😂

Okanlawon Adeyemi1 年前
As God see, say elders wey dey the world now no get sense

RUTH 🇨🇦1 年前
Be like say she don come this world before

GBEMISOLA CFC💙1 年前
I just love this babe. Look at how she's eating the swallow and the draw soup gorgeously 😂💞💞💞💞

𝑴𝑼 𝑯𝑬𝑬 ♛1 年前
Great-grandma in baby’s body😂😂😂

iAmĘLco1 年前
Na my grandma be that

Teekay🐺1 年前
Grandma is back 🤣
