Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Village people no do pass like this😂
36,027 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Interchange the AV cords 😎 think like a science student for once 🤌

I dey open am 2 seconds 😂😂😂😭😭

This thing pass skit ohhhh some people demma PTSD wey you dey replay am so

He no follow the instructions

@dspkemo I still wonder why nas hasn’t ventured in creating this type of character in nollywood bringing that nostalgic osuofia/ Sam loco / vibes e suppose go far

We dey disconnect wires. They change AVR.. replace with bad AVR easily. .na Here I take learn how to open DVD with screwdriver

If this thing no do you you didn't enjoy your childhood 😂

Na prayer bdat Obara Jesus

Na so e be sha

Situations like this taught us how to “ hard reset “ 😂😂

Something we dey get our own star head screw driver

We can all relate

Na once I learn how to comot the CD, anytime Dem take light na to find screwdriver 🤣

Something kitchen knife can do…just unscrew and take out the stuff inside 😂

Let me just say there was a period I thought I was going to die when I was growing up. 😂

Na so Bosco become a bow-leg boy 😆 🤣 😂

@Cleverlydey4u No be so

I swear e be like na everybody do this thing 😭🤣

DVD with last memory

This song is so nostalgic

😂😂😂

Omo life this thing happen to me 😂

My mama nearly kpai me those days till my guy show me how to dey loose DVD to comot CD 😂😂😂

Something wey I get my own screw driver that time...sharpmi don comot am 🤣

😂😂😂😂

😂😂😂😂

Where i dey go rent film nah dere I dey steal bluefilm watch for house 🏠 😂

We all do this right 😂

That’s how the work

When you go disconnect the AV wire comot CD connect am back.

Me wey get screw driver 😂😂😂 bought for that purpose.. i used to cut the dvd wire before i bought screw driver

At -1:33 camera roll, whats the name of the Yoruba song playing in the background cc @grok

NEPA has never been fair no be today there wickedness start

But how the bf take reach there?🤣🤣🤣🤣
