Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

wetin be this?😭😭

56,737 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von 🕸
🕸vor 3 Monaten

na content sha cause as you drop my phone like this, i dey drop you for the other side of the wall.

Profilbild von NWAMMANU
NWAMMANUvor 3 Monaten

😂

Profilbild von Gizmo
Gizmovor 3 Monaten

As she use the teeth open the coke The guy go be like which kain level be thud

Profilbild von ayo
ayovor 3 Monaten

na the mineral part wicked pass😭

Profilbild von Legendarytobi
Legendarytobivor 3 Monaten

Make the guy go start new life for jigawa😂

Profilbild von Danni
Dannivor 3 Monaten

She use your teeth open botttel

Profilbild von ًًًً
ًًًًvor 3 Monaten

eii god, una too creative wtf 😭

Profilbild von Sage 🐐
Sage 🐐vor 3 Monaten

You guys are getting too creative with this WTH😂

Profilbild von Tobzydon
Tobzydonvor 3 Monaten

Naso them take use abazz teeth open Heineken😂

Profilbild von 𝗔𝘆𝗼𝘅
𝗔𝘆𝗼𝘅vor 3 Monaten

😂😭😭

Profilbild von longman can’t flyyyyyy 🐢🧌❌
longman can’t flyyyyyy 🐢🧌❌vor 3 Monaten

Girl don use your head burst gala before ?🤦‍♂️🤦‍♂️

Profilbild von Bouncing Krayzee
Bouncing Krayzeevor 3 Monaten

E get one video wey the babe rake the guy 😂😂 I wan krase

Profilbild von Xedge
Xedgevor 3 Monaten

She’s in a perfect position for a push

Profilbild von actuve1
actuve1vor 3 Monaten

😂😂😂😭

Profilbild von BANTA👽👻
BANTA👽👻vor 3 Monaten

I go just push am down carry in bag run

Profilbild von Hokage Yinka
Hokage Yinkavor 3 Monaten

Fi eyin shigo😭

Profilbild von bolanlebaby💋
bolanlebaby💋vor 3 Monaten

😭😭😭

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 3 Monaten

Na the new trend be this😭

Profilbild von FAITH EZE
FAITH EZEvor 3 Monaten

I have never seen this style before 💔

Profilbild von Dynamic V 🔥 𓃵
Dynamic V 🔥 𓃵vor 3 Monaten

@NameisMayang Na to push am over that fence

Profilbild von JO 📸 💻
JO 📸 💻vor 3 Monaten

And he fine pass the girl oh 💔

Profilbild von P. PAUL DE BAND!T
P. PAUL DE BAND!Tvor 3 Monaten

The trust they had in the phone is crazy😂 "Surely e no get as e wan take crack"

Profilbild von LuckyMadeit🏆
LuckyMadeit🏆vor 3 Monaten

I go just push her fall come down

Profilbild von Natør™️🏀🚶🏾‍♂️
Natør™️🏀🚶🏾‍♂️vor 3 Monaten

“Nator calm down it’s just content”…. You go don dey the other side of the wall.😑

Profilbild von bigyak
bigyakvor 3 Monaten

e for use fine babe at least na😭😭

Profilbild von NEKTAR.🇳🇬🇷🇺
NEKTAR.🇳🇬🇷🇺vor 3 Monaten

It will take the Grace of God not push her off that ledge Drop my phone ke? when you're not mad

Profilbild von Wizzdom
Wizzdomvor 3 Monaten

The kind slap wey go follow, she no go believe her eyes😂😂

Profilbild von NUEL
NUELvor 3 Monaten

🤣

Profilbild von Fifty
Fiftyvor 3 Monaten

😭

Profilbild von Ambrose
Ambrosevor 3 Monaten

I see this thing for TikTok laugh wan kill me🤣🤣🤣🤣

Profilbild von ʜᴀʟᴏ🪐🪻
ʜᴀʟᴏ🪐🪻vor 3 Monaten

I go turn the babe to Brandon Stark, once!

Profilbild von ITUAH
ITUAHvor 3 Monaten

This shi hilarious

Profilbild von Promise 🐂🀄️
Promise 🐂🀄️vor 3 Monaten

Bruh 😭😭😭😭

Profilbild von Olami😇🦅
Olami😇🦅vor 3 Monaten

😭😭😭😭😭