Loading video...
Video Failed to Load
wetin be this?๐ญ๐ญ
56,737 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

na content sha cause as you drop my phone like this, i dey drop you for the other side of the wall.

๐

As she use the teeth open the coke The guy go be like which kain level be thud

na the mineral part wicked pass๐ญ

Make the guy go start new life for jigawa๐

She use your teeth open botttel

eii god, una too creative wtf ๐ญ

You guys are getting too creative with this WTH๐

Naso them take use abazz teeth open Heineken๐

๐๐ญ๐ญ

Girl don use your head burst gala before ?๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ

E get one video wey the babe rake the guy ๐๐ I wan krase

Sheโs in a perfect position for a push

๐๐๐๐ญ

I go just push am down carry in bag run

Fi eyin shigo๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

Na the new trend be this๐ญ

I have never seen this style before ๐

@NameisMayang Na to push am over that fence

And he fine pass the girl oh ๐

The trust they had in the phone is crazy๐ "Surely e no get as e wan take crack"

I go just push her fall come down

โNator calm down itโs just contentโโฆ. You go don dey the other side of the wall.๐

e for use fine babe at least na๐ญ๐ญ

It will take the Grace of God not push her off that ledge Drop my phone ke? when you're not mad

The kind slap wey go follow, she no go believe her eyes๐๐

๐คฃ

๐ญ

I see this thing for TikTok laugh wan kill me๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I go turn the babe to Brandon Stark, once!

This shi hilarious

Bruh ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Related Videos
Sensitive content
Wetin be this?๐ญ๐ญ๐
CD2
367,751 views โข 1 year ago
