Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
wetin be this?😭😭
56,737 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

na content sha cause as you drop my phone like this, i dey drop you for the other side of the wall.

😂

As she use the teeth open the coke The guy go be like which kain level be thud

na the mineral part wicked pass😭

Make the guy go start new life for jigawa😂

She use your teeth open botttel

eii god, una too creative wtf 😭

You guys are getting too creative with this WTH😂

Naso them take use abazz teeth open Heineken😂

😂😭😭

Girl don use your head burst gala before ?🤦♂️🤦♂️

E get one video wey the babe rake the guy 😂😂 I wan krase

She’s in a perfect position for a push

😂😂😂😭

I go just push am down carry in bag run

Fi eyin shigo😭

😭😭😭

Na the new trend be this😭

I have never seen this style before 💔

@NameisMayang Na to push am over that fence

And he fine pass the girl oh 💔

The trust they had in the phone is crazy😂 "Surely e no get as e wan take crack"

I go just push her fall come down

“Nator calm down it’s just content”…. You go don dey the other side of the wall.😑

e for use fine babe at least na😭😭

It will take the Grace of God not push her off that ledge Drop my phone ke? when you're not mad

The kind slap wey go follow, she no go believe her eyes😂😂

🤣

😭

I see this thing for TikTok laugh wan kill me🤣🤣🤣🤣

I go turn the babe to Brandon Stark, once!

This shi hilarious

Bruh 😭😭😭😭

😭😭😭😭😭
