Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

13,259 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Praise🌸
Praise🌸vor 11 Monaten

I dey tell my babe since make we start this church tin e no dey now see bread 😭

Profilbild von KING
KINGvor 11 Monaten

Some buy 2 Ask them when last them and their family ate this now, they will tell you it is expensive but one werey told them they complied

Profilbild von ⚡️
⚡️vor 11 Monaten

Our mumu too much for this continent 😂

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 11 Monaten

Na wah oo. Abeg which prayer point need bread and sardine ?😭

Profilbild von DHREY
DHREYvor 11 Monaten

See people wey Jesus die for😭

Profilbild von Big Mezie📈📉
Big Mezie📈📉vor 11 Monaten

Miracle no dey tire Jesus ooo E don do am before, he will do it again Miracle, no dey tire Jesus But e sure me say na pastor sell them that bread ay exorbitant price

Profilbild von Smiling_Yetty😊
Smiling_Yetty😊vor 11 Monaten

Multiplication, their belly shall be filled 😂

Profilbild von Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬
Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬vor 11 Monaten

'Buy for yourself and your children if they are not here' Na why mama buy two breads and two sardines.

Profilbild von Sammy Atheist
Sammy Atheistvor 11 Monaten

Thank God I’m an Atheist #atheism #atheist

Profilbild von Ishow
Ishowvor 11 Monaten

Praying to be the bed winner 😂😂😂