Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What is going on here?

13,259 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Praise🌸
Praise🌸11 месяцев назад

I dey tell my babe since make we start this church tin e no dey now see bread 😭

Фото профиля KING
KING11 месяцев назад

Some buy 2 Ask them when last them and their family ate this now, they will tell you it is expensive but one werey told them they complied

Фото профиля ⚡️
⚡️11 месяцев назад

Our mumu too much for this continent 😂

Фото профиля AbidoShaker
AbidoShaker11 месяцев назад

Na wah oo. Abeg which prayer point need bread and sardine ?😭

Фото профиля DHREY
DHREY11 месяцев назад

See people wey Jesus die for😭

Фото профиля Big Mezie📈📉
Big Mezie📈📉11 месяцев назад

Miracle no dey tire Jesus ooo E don do am before, he will do it again Miracle, no dey tire Jesus But e sure me say na pastor sell them that bread ay exorbitant price

Фото профиля Smiling_Yetty😊
Smiling_Yetty😊11 месяцев назад

Multiplication, their belly shall be filled 😂

Фото профиля Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬
Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬11 месяцев назад

'Buy for yourself and your children if they are not here' Na why mama buy two breads and two sardines.

Фото профиля Sammy Atheist
Sammy Atheist11 месяцев назад

Thank God I’m an Atheist #atheism #atheist

Фото профиля Ishow
Ishow11 месяцев назад

Praying to be the bed winner 😂😂😂

Похожие видео