Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

What is going on here?

13,259 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Praise🌸 profil fotoğrafı
Praise🌸11 ay önce

I dey tell my babe since make we start this church tin e no dey now see bread 😭

KING profil fotoğrafı
KING11 ay önce

Some buy 2 Ask them when last them and their family ate this now, they will tell you it is expensive but one werey told them they complied

⚡️ profil fotoğrafı
⚡️11 ay önce

Our mumu too much for this continent 😂

AbidoShaker profil fotoğrafı
AbidoShaker11 ay önce

Na wah oo. Abeg which prayer point need bread and sardine ?😭

DHREY profil fotoğrafı
DHREY11 ay önce

See people wey Jesus die for😭

Big Mezie📈📉 profil fotoğrafı
Big Mezie📈📉11 ay önce

Miracle no dey tire Jesus ooo E don do am before, he will do it again Miracle, no dey tire Jesus But e sure me say na pastor sell them that bread ay exorbitant price

Smiling_Yetty😊 profil fotoğrafı
Smiling_Yetty😊11 ay önce

Multiplication, their belly shall be filled 😂

Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬 profil fotoğrafı
Dr. Danieli alábéré 🇱🇷🇳🇬11 ay önce

'Buy for yourself and your children if they are not here' Na why mama buy two breads and two sardines.

Sammy Atheist profil fotoğrafı
Sammy Atheist11 ay önce

Thank God I’m an Atheist #atheism #atheist

Ishow profil fotoğrafı
Ishow11 ay önce

Praying to be the bed winner 😂😂😂