Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Which kind wahala be this ?? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

52,255 Aufrufe โ€ข vor 4 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von MayorLee!
MayorLee!vor 4 Monaten

Wetin u dey do Mozkoh.....u wan burst my head ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mozkoh_
Mozkoh_vor 4 Monaten

Lol abeg oh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hardebiyi
Hardebiyivor 4 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚my belle wan burst ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mozkoh_
Mozkoh_vor 4 Monaten

@Adebiyi63070139 No allow am burst oh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von David Morris DMO
David Morris DMOvor 4 Monaten

My confusion is confuse too. 2 of una don craze finish.๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Teddy โŒ˜
Teddy โŒ˜vor 4 Monaten

Omoh e don tey wey i laugh to skit o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚gguuuuuy na still me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von e
evor 4 Monaten

Mozkoh mozkoh mozkoh How many times did I call you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von cash11
cash11vor 4 Monaten

I follow short cut yesterday driving pass cemetery although na kids cemetery around 10pm so dark and lonely but I no fear all my hope na make I no see ghost bcos if I see one him go show me where I go get billions

Profilbild von one of one
one of onevor 4 Monaten

See as the guy dey look up dey talk๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SPECIAL
SPECIALvor 4 Monaten

@Espirito75925 Guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mozkoh_
Mozkoh_vor 4 Monaten

@Espirito75925 My oga ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Victor Akobueze
Victor Akobuezevor 4 Monaten

Omo see skit wey dey funny and scary ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Rico
Ricovor 4 Monaten

No be me oooo nah them oooooo

Profilbild von Breakthr101gh ๐ŸŸกโŒ›๏ธโšก๏ธ
Breakthr101gh ๐ŸŸกโŒ›๏ธโšก๏ธvor 4 Monaten

Youโ€™ve improved on your skit, this is funnier than ever, I watched it twice & I nearly suffocate from laughter, Thumps up my brother.

Profilbild von Ubiniboi
Ubiniboivor 4 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ You wan use cutlass follow up with spirit

Profilbild von @iamdjtunnis
@iamdjtunnisvor 4 Monaten

Una two no wel ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Dipo
Dipovor 4 Monaten

Damn, I actually laughed. ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Zikyboy
Zikyboyvor 4 Monaten

@telkatharealest ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von unknown
unknownvor 4 Monaten

Bruhhh I've been moody all day ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ This made me laugh wtf ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von DJ Baba Dudu ๐ŸŽต ๐Ÿ”Š
DJ Baba Dudu ๐ŸŽต ๐Ÿ”Švor 4 Monaten

@anizzy01 You wan tear my Belle this morning ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Dennis Ebenezer
Dennis Ebenezervor 4 Monaten

This is the first time I'm laughing to your skit

Profilbild von AGP
AGPvor 4 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Egbon_Adugbo
Egbon_Adugbovor 4 Monaten

First time wey I dey see say Mozkoh fear๐Ÿ˜‚

Profilbild von A_N_C_E_S_T_O_R ๐Ÿคด๐Ÿฟ
A_N_C_E_S_T_O_R ๐Ÿคด๐Ÿฟvor 4 Monaten

Guy my belle wan burst ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SALIKE แดœแด˜แด…แด€แด›แด‡ ๐Ÿ’ซ
SALIKE แดœแด˜แด…แด€แด›แด‡ ๐Ÿ’ซvor 4 Monaten

That kind laugh wey dey bring tears ah done laugh today ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ

Profilbild von Evander
Evandervor 4 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hardebiyi
Hardebiyivor 4 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mozkoh_
Mozkoh_vor 4 Monaten

@Adebiyi63070139 Family ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hardebiyi
Hardebiyivor 4 Monaten

Na once I click follow button ๐Ÿ˜‚

Profilbild von engr_semo
engr_semovor 4 Monaten

Hahaha U for wait na

Profilbild von Ayobami
Ayobamivor 4 Monaten

@iamniome Lmao ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿฅธ
๐Ÿฅธvor 4 Monaten

See wahala ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Losheyi
Losheyivor 4 Monaten

@moralespelumi U go craze ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ผ๐•ค๐•ค๐•–๐•Ÿ๐•ฅ๐•š๐•’๐•๐•ค ๐Ÿพ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช
๐”ผ๐•ค๐•ค๐•–๐•Ÿ๐•ฅ๐•š๐•’๐•๐•ค ๐Ÿพ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ชvor 4 Monaten

Watin yu Dey do? Yu wan use laugh finish me.

Profilbild von Abiodun A. Adeleke๐Ÿ‘จ๐Ÿฝโ€๐Ÿ’ป
Abiodun A. Adeleke๐Ÿ‘จ๐Ÿฝโ€๐Ÿ’ปvor 4 Monaten

๐Ÿ˜‚

Profilbild von OlaSZN๐Ÿ’ฏ
OlaSZN๐Ÿ’ฏvor 4 Monaten

His brain ๐Ÿง  no fit process everything at some point

ร„hnliche Videos